Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Fido
Performer
Kapo
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Juan David Loaiza "Kapo"
Composer
AWosika Olayemi Josiah
Lyrics
Lyke Elvis
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Lyke Elvis
Recording Engineer
Joshua Faulkner
Mixing Engineer
Lyrics
I go smoke that ganja until I go blind
You go know say I take ganja all the time
Pass me the ganja give me brown rizla
Pass me the ganja light me up so high
Take me over, over, I dey cloud so high
Fly me up oh up so high
Till I find myself talking with most high
Some, some think say me I don mad
Oh
Oh he still dey go
Leave am, leave am, leave am
I think say him don enter that side
As I dey let them know wetin dey my mind
Some dem take me for a fool yeah
Awolọ (Oh) Awolọwọ (Yeah-yeah)
A n fa'gbo lọ (Ahn) lọwọ lọwọ (Lọwọ, lọwọ)
Aye n lọ (Aye n lọ) bẹbẹ n lọ (Bẹbẹ n lọ)
Wọn ba mi sọ (Wọn ba mi sọ)
Mo ti koti kun siwon
Me I no mind wetin dem go talk
Ewe at'egbo, na the only thing I know
Aye n lọ (Ahn) bẹbẹ n lọ (Oh oh)
Wọn ba mi sọ (Wọn ba mi sọ)
Mo ti koti kun siwon
Thank you Jah for giving us rain
Abundant blessings mi a Jah fi rain
Blessings from a plant, eat ganja all day
Puff one, two, take off my pa-pains away
Oh away, yeah yeah
Èmi o ma le mu'gbo t'Olu ba wẹ
Rara o, I go roll my spliff my way
My way, no be your way (Yeah-yeah)
Awolọ (Oh) Awolọwọ (Yeah-yeah)
A n fa'gbo lọ (Ahn) lọwọ lọwọ (Lọwọ, lọwọ)
Aye n lọ (Aye n lọ) bẹbẹ n lọ (Bẹbẹ n lọ)
Wọn ba mi sọ (Wọn ba mi sọ)
Mo ti koti kun siwon
Me I no mind wetin dem go talk
Ewe at'egbo, na the only thing I know
Aye n lọ (Ahn) bẹbẹ n lọ (Oh oh)
Wọn ba mi sọ (Wọn ba mi sọ)
Mo ti koti kun siwon
Awolọ (Oh) Awolọwọ (Yeah-yeah)
A n fa'gbo lọ (Ahn) lọwọ lọwọ (Lọwọ, lọwọ)
Aye n lọ (Aye n lọ) bẹbẹ n lọ (Bẹbẹ n lọ)
Wọn ba mi sọ (Wọn ba mi sọ)
Mo ti koti kun siwon
Me I no mind wetin dem go talk
Ewe at'egbo, na the only thing I know
Aye n lọ (Ahn) bẹbẹ n lọ (Oh oh)
Wọn ba mi sọ (Wọn ba mi sọ)
Mo ti koti kun siwon
Written by: AWosika Olayemi Josiah, Juan David Loaiza "Kapo", Lyke Elvis