Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Dami TNT
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Oluwadamilare Prince Badmus
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Dami TNT
Producer
Lyrics
We are H A P P Y
Ela oju kan o lo
Hmm hmm hmm hmm
Hmm hmm hmm hmm
Hmm hmm hmm hmm
Hmm hmm hmm hmm
Hmm hmm hmm hmm
Hmm hmm hmm hmm
Hmm hmm hmm hmm
Hmm hmm hmm hmm
Nobody send me rara
When my aza dey on red
As i no get bama
Oluwa butter my bread
Say i no get umbrella
Oluwa cover my head
So i dey thank jehovah
For giving me daily bread
Ehh ehh ehh ehh
I wan get pass adeleke
I wan ball like tafida
But tafida sef e nowo
Ohh ohh ohh ohh
I wan play like sunny nweke
I wan give dem macosa
Macosa wey dey play
We are h a, h a p p y
I get reasons not to smile
But I can’t let that kill my joy
We are h a, h a p p y
I get reasons not to smile
But I can’t let that kill my joy
We are h a, h a p p y
I get reasons not to smile
But I can’t let that kill my joy
We are h a, h a p p y
I get reasons not to smile
But I can’t let that kill my joy
Ehh ehh ehh ehh
I wan get pass adeleke
I wan ball like tafida
But tafida sef e nowo
Ohh ohh ohh ohh
I wan play like sunny nweke
I wan give dem macosa
Macosa wey dey play
We are h a, h a p p y
I get reasons not to smile
But I can’t let that kill my joy
We are h a, h a p p y
I get reasons not to smile
But I can’t let that kill my joy
We are h a, h a p p y
I get reasons not to smile
But I can’t let that kill my joy
We are h a, h a p p y
I get reasons not to smile
But I can’t let that kill my joy
Hmm hmm hmm hmm
Hmm hmm hmm hmm
Hmm hmm hmm hmm
Hmm hmm hmm hmm
Hmm hmm hmm hmm
Hmm hmm hmm hmm
Hmm hmm hmm hmm
Hmm hmm hmm hmm
We are h a, h a p p y
I get reasons not to smile
But I can’t let that kill my joy
We are h a, h a p p y
I get reasons not to smile
But I can’t let that kill my joy
Written by: Oluwadamilare Badmus
Written by: Oluwadamilare Prince Badmus