Lyrics
Over, over, everybody dance over Over, over, everybody move over
I meet Bianca for Casablanca Body wey she carry na big tanka
As I give her my Gbola oh, She tell me say make her slow down
Girl I want you tonight oh, E be your body girl I dey find owee
Baby you can dance, I can dance oh, and if you no do well I go bounce o
Ebelebe
Dance o kerewa, baby dance o kerewa mama papa dance o kerewa
Money for hand, dance o kerewa show me your back dance o dance o kerewa
My tomato, dance o kerewa sweet potato dance o kerewa this your heavy duty na calamity
Chica te queiro, dame tu cuerpo, te amo nena, sweet pass vanilla
Chica dame tu numero, tengo el dinero, no seas timido, I go spend the ego
Over, over, everybody dance over Over, over, everybody move over Everybody move over
Baby I know you fine o, give me something for corner
Make I chop your puna o, make pikin commot placenta
Oya baby wait oh, no time to waste oh My hand don dey your waist oh
I go love you forever
Ebelebe
Dance o kerewa, baby dance o kerewa mama papa dance o kerewa
Money for hand, dance o kerewa show me your back dance o dance o kerewa
My tomato, dance o kerewa sweet potato dance o kerewa this your heavy duty na calamity
Chica te queiro, dame tu cuerpo, te amo nena, sweet pass vanilla
Chica dame tu numero, tengo el dinero, no seas timido, I go spend the ego
Written by: Joshua Chukwuebuka Nwoye