Top Songs By Drae6ix
Credits
PERFORMING ARTISTS
Drae6ix
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Ojo Justice Clinton
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Timmy
Producer
Lyrics
Girl e no get as the matter wan be
When you no dey my side
Be like sey I dey sha gbana
But you go talk sey na lie
That I probably wanna chop and slide
How many times do I have to remind you say na only you baby
Wanna make you my wife
When I’m with you I Dey see paradise
Even if dem warn me say no fall me I go fall ( I get coconut head o)
This is how I’m feeling girl no cap o shongbo
Even if they warn me say no love for Lagos
For your lies me I go fall
Come paralyze me with you body
Oh no Yeah
Supper woman woman woman
Your kind of love no fit over me
What affi do to make you my queen?
Tell me baby
I’ll pay the price
Over and over and over and over(again)
Your kind of love no fit over me
What affi do to make you mine?
Tell me baby, I’ll pay the price
The things we do dey go far gan
Send me streaks with your red light on
This your body na high tension o baby
(She get body like Stella)
Melanin lady she too fine
Pardon me if you don’t mind
I for like make you con dey ride on me
Already
Igbawo gan gan lo ma de bi?
Cause I’m loosing patience
Butterflies in my belly
I’m loosing focus
I can’t take this anymore
Been thinking bout you on a daily
Hmmm
She you go love or you go play me?
I no know the kind games we be playing
But you don press my mumu button
My mumu button o
Written by: Ojo Justice Clinton