album cover
Time
Afro-Beat
Time was released on November 8, 2024 by 8101361 Records DK as a part of the album Time - Single
album cover
Release DateNovember 8, 2024
Label8101361 Records DK
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM99

Music Video

Music Video

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Enoch Bannerman
Enoch Bannerman
Songwriter

Lyrics

No one for the boy
Chale ebi me alone
Small small
Ago smile
You go see some
Adey beg for help
And u Dey jie eye
Notin for the boy
Buh ego source soon
Life be tym
Dat be wats I was thought though
Baba God
Don't lef me in the mard oh
Ky3 me s3 u Dey
Me2 ma time Go come
Ago pull up in the rang some
Ayee
Time
My tym go cm
No be nw
U Dey see me say Abi down
Abi down
3days dis
Notin for the boy Herh
S3 mesori aa
First tin
Na bore apeia
De3 medi koraapo no
God ajie aser3 aser3
Street boy with the aim
Buh Achie be the prob
Herh
How ago show the world
Say Abi some
Body
Fake love
Mena get everything single day
Dey all wanna see me fall
Dem no wanna see me rise
Ebi so wicked
Buh make u no sey
Time
My time go come
No be nw
U Dey see me say Abi down
Abi down
Time
My time go come
No be nw
U Dey see me say Abi down
Written by: Enoch Bannerman
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...