Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Elestee
Vocals
Treasure Apiafi Banigo
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Treasure Apiafi Banigo
Composer
Promise Ekpe
Composer
Nnaemeka Ikechukwu Clinton
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Ragee
Producer
Lyrics
[Initiating RAGE Process]
I dey use contact see the future
I dey hot like new machine gun
I dey judge my indecision
I recess my predecessor
I dey carry problem, gini ki cho
I be water, see me, see shore
Come around ten, give me missed call
Puff puff pass, gimme wisdom
Many men many men many men
Many men dey on top the matter
Many men many men many men
Many men want to off the pata
Many men but I do shakara
Many men want to blow my cana
Many men many men many men
Many men dey on top the matter
I dey catch vibes on my own no problem
I don't say please but I please my conscience
I just wan sing make them blow my trumpet
I dey talk things wey dey provoke government
When I walk by everybody checking
We dey do private trips no be check in
Who among you wey no sabi the person
Wey dey spend dollars inside recession
Many men many men many men
Many men dey on top the matter
Many men many men many men
Many men want to off the pata
Many men but I do shakara
Many men want to blow my cana
Many men many men many men
Many men dey on top the matter
Many men many men many men
Many men want to off the pata
Many men but I do shakara
Many men want to blow my cana
Many men many men many men
Written by: Nnaemeka Ikechukwu Clinton, Promise Ekpe, Treasure Apiafi Banigo