Lyrics
Intro
Girl wen come for the money
She want tha bullion van(beat by Dezi mix)
D baby come for the owo o the gal want bullion van
(Jrealzy)
Vs1
Hello Dorathy baby(baby)
Wahali you gat me crazy(crazy)
Plus your body my desire(desire eh eh)
Your beauty dey cause me emergency
If i leave you wahali na madness
Make I shower you love till you tire
Oh yeah Girlie funmi chance eh
Ah gat super plans for you
That is when she say........
Chorus
Aye eh I nuh get heart o
Fashi dis your love because my love na bank alert eeehhh
Aye eh I nuh want love o
Fashi dis your love because my love na bank alert eeehhh
Girl wen come for the money(money)
She want tha bullion van(van)
The baby come for the owo o
The gal want bullion van(van)
Vs2
Yea Who dey sell nama nuh fi believe say
Who dey sell fowl dey see money at all
Get small patience abeg the hustle go pay
Hello hello belike She don end my call
Lekki lifestyle she wan go farm city
Smoke loud my account dey scream for pity
And lekki boys dem cur too go get voltage
Spend millions for quilox and person dey manage
Nai make I yarn you the one wen burst my thinking
Ogbere dey say she nuh fi come mega chicken
Come see me anything wen make her pass Toll gate
Na ekpe abi na ogun state nai me dey stay
You can imagine na normal jakpa road girl
Nai dey work me how you see am oke
Day break everywhere burst we jam for club
Wetin concern me na her best friend nai i carry go plug
Chorus
Aye eh I nuh get heart o
Fashi dis your love because my love na bank alert eeehhh
Aye eh I nuh want love o
Fashi dis your love because my love na bank alert eeehhh
Girl wen come for the money(money)
She want tha bullion van(van)
The baby come for the owo o
The gal want bullion van(van)
Vs3
She's all about the money omoge Faaji
Ah tell her gimme love she say are you an Alhaji
Omo don't go there to my sexy body
F your love **** funmi the money
She's all about the owo omoge faaji
Ah tell her gimme love she say are you an Alhaji
Omo don't go there to my sexy body
F your love **** funmi the money
Hello Dorathy baby(baby)
Wahali you gat me crazy(crazy)
Plus your body my desire(desire eh eh)
Oh yeah Girlie funmi chance eh
Ah gat super plans for you
That is when she say........
Chorus
Aye eh I nuh get heart o
Fashi dis your love because my love na bank alert eeehhh
Aye eh I nuh want love o
Fashi dis your love because my love na bank alert eeehhh
Girl wen come for the money(money)
She want tha bullion van(van)
The baby come for the owo o
The gal want bullion van(bullion van)
Outro
Yeahhhh she love the bullion bullion bullion bullion bullion
Shawty want shawty want the alert
Say she want that the alert
Stream Records
Written by: Enajite Ofishe, erhiga agariubie