Featured In
Credits
PERFORMING ARTISTS
TAR1Q
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Guobadia Osagie Oluwapelumi
Composer
Olatunde Ogunbiyi
Composer
Tariq Oluokun Temitope
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Auxxi
Producer
Lyrics
Hmm
Ah ehh
Ah ehh
Ah ehhh
Oo hmm
Some have food
And they cannot eat
But Since small pikin
Long throat Dey do me
Double my six,But no count am for me
Life na gamble Since I sabi alphabet
A
get as e B
Wetin I C
No show for boDy
my super power Eagle
Enyeama
Say I be enyeama
Na family
I keep for inside mind ehh
And Oyi ehh
When you feel say I Dey waste your time
No make me go like that
No let me go that
Oyi ehh
I know you think say I Dey waste your time
No make me go like that
Don’t let me go like that
Though I Dey overseas ehh
You belong to me ehh
I for don visit ohh
But you no believe ehh
I say no dey do yanga
No Dey do yanga
No Dey do yanga
No Dey do yanga
Although I Dey overseas ehh
You belong to me ehh
I for don visit ohh
It is what it is ehh
I say no dey do yanga
No Dey do yanga
No Dey do yanga
No Dey do yanga
Oyi ehh
When you feel say I Dey waste your time (ohh ohh ohh)
No make me go like that
No let me go that(because you belong to me ehhh)
And oyi ehh
I know you think say I Dey waste your time
No make me go like that
Don’t let me go that
Written by: Guobadia Osagie Oluwapelumi, Olatunde Ogunbiyi, Tariq Oluokun Temitope