Music Video

Featured In

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Muhammad Auta Idris
Muhammad Auta Idris
Songwriter
Abdulqudus Opeyemi Yunus
Abdulqudus Opeyemi Yunus
Songwriter

Lyrics

Money money money money
Money money money money
You Dey give your boyfriend body
Why e no Dey give you money
Say for this 2024 ohh
We go make the money plenty
Money money money money
Money money money money
You Dey give your boyfriend body
Why e no Dey give you money
Say for this 2024 ohh
We go make the money plenty
Oh crazy yeh yeh
Oh crazy yeh yeh
We go make the money plenty
Oh crazy yeh yeh
Oh crazy yeh yeh
We go make the money plenty
Man like benny yo
Big benny fire fire like Rambo
men go mount o
If you check am men go give you run oh oh
Choose your cycle
Make benny no go reason your angle
For example your life can change
If Benny ghat you
Lamborghini
Richard millie
Micheal Kors
If you no gallant abeg comot
Things don cost
Your dick go soft
Body go cold
you whan do compete
24karat ice por ghan
Naso then talk
get that to your skull
Carry your cross
Luxury outfit you know the cost
Money money money money
Money money money money
You Dey give your boyfriend body
Why e no Dey give you money
Say for this 2024 ohh
We go make the money plenty
Oh crazy yeh yeh
Oh crazy yeh yeh
We go make the money plenty
Oh crazy yeh yeh
Oh crazy yeh yeh
We go make the money plenty
As I'm not making money they run away
All the girls they look my face run away
I dey pray make big Benny bless my way
Bad energy stay faraway
hahaha
Benny Dey
Owo Dey
Alan Dey
Owo Dey
TG mount and no go play
Funds Dey turn like a boomerang
How much you need them go do it now
Ahh
Farmers make more money
More money
TG cos e no funny
Man like benny yo
Big benny fire fire like Rambo
men go mount o
If you check am men go give you run oh oh
Choose your cycle
Make benny no go reason your angle
For example your life can change
If Benny ghat you
Written by: Abdulqudus Opeyemi Yunus, Muhammad Auta Idris
instagramSharePathic_arrow_out