Music Video

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Twitch 4EVA
Twitch 4EVA
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Prince Andor
Prince Andor
Composer
Ronald Banful
Ronald Banful
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Ronald Banful
Ronald Banful
Producer
GuiltyBeatz
GuiltyBeatz
Producer

Lyrics

[Chorus]
For yuh
Girl my heart keys for yuh
I fi go crazy for yuh
Girl, meeba bɛ sɛimu for yuh
For yuh, mm for yuh
Girl my heart keys for yuh
Me I fi go crazy for yuh
Girl, meeba bɛ sɛimu for yuh
For yuh
[Verse 1]
Dey with me for the night o
Na you dey cool all my mind o
Make we do the do now and forever mm
She say to me, say to me, say to me
Kiss me, hold me, touch me
Fa wo dɔ no bɛkum me bɛkum me ebei my lover mm yeah
I wan know if you your mind dey
Then me too me my mind dey
Who could ever resist a fine girl
Like you, like you ohemaa
I wan know if you your mind dey
Then me too me my mind dey
Who could ever resist a fine girl
Like you, like you yeah
[Chorus]
For yuh
Girl my heart keys for yuh
I fi go crazy for yuh
Girl, meeba bɛ sɛimu for yuh
For yuh
For yuh
Girl my heart keys for yuh
Me I fi go crazy for yuh
Girl, meeba bɛ sɛimu for yuh
For yuh
For yuh
[Verse 2]
Without me asking
She always do the right thing, yeah
You can have me any day
As long as you be my thing, girl
Mmhmm yeah
There comes me lady pulling up in red
Wɔnfa woho sɛ
People dey she go kiss me right and there
Me bɔ no nkɔmmɔ dɛ wasre
Gbele make I go inside wapene
Every day issa party day when you are with me
[Chorus]
For yuh
Girl my heart keys for yuh
I fi go crazy for yuh
Girl, meeba bɛ sɛimu for yuh
For yuh, mm for yuh
Girl my heart keys for yuh
Me I fi go crazy for yuh
Girl, meeba bɛ sɛimu for yuh
For yuh, yeah
[Outro]
Your mind dey
Me too your mind dey
Resist a fine girl
Your mind dey
Me too your mind dey
Resist a fine girl
For yuh
For yuh
Written by: Prince Andor, Ronald Banful
instagramSharePathic_arrow_out