album cover
Say something
Afro-Beat
Say something was released on October 4, 2024 by 7417777 Records DK2 as a part of the album Off the shelf 1 - Single
album cover
Release DateOctober 4, 2024
Label7417777 Records DK2
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM103

Music Video

Music Video

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Fortune Akpoviroro Emoghene
Fortune Akpoviroro Emoghene
Songwriter

Lyrics

Yea yea
A ra ra ra ra
Ra ra ra ra ra ra ra
O ro ro ro ro
Ro ro ro ro ro ro ro
Me I wan say something
I wan say something
I wan say something
Yea yea
All of una must hear something
You must hear something
You must hear something
Yea yea
Baba oya play something
Oya play something
Oya play something
Yea yea
Sound wey go kill person
Wey go kill person
You go kill person
Yea yea
Me I want to make sense
Na who mess na him dey always ask say who mess
Them wan hold me for trouser like suspense
Every thief suppose know how to fly fence
If monkey work monkey must chop
Forget!
Before he give oga he for don cut
Who dey thief meat no go bother
Whether the oil stain him pocket
And him no as mama dey keep the pot
A ra ra ra ra
Ra ra ra ra ra ra ra
O ro ro ro ro
Ro ro ro ro ro ro ro
A ra ra ra ra
Ra ra ra ra ra ra ra
O ro ro ro ro
Ro ro ro ro ro ro ro
Me I wan say something
I wan say something
I wan say something
Yea yea
All of una must hear something
You must hear something
You must hear something
Yea yea
Baba oya play something
Oya play something
Oya play something
Yea yea
Sound wey go kill person
Wey go kill person
You go kill person
Yea yea
I Mercedes if say I get Benz
Pulling up but na Keke we de use since
We still Ball anyhow man regardless
One day everything go be past tense
Them wan bury me
Them no see me kick a bucket
I no be thief unless I am caught
All of us are mad people
Guy we no need enter market
We get the card for hand like whot
What!
A ra ra ra ra
Ra ra ra ra ra ra ra
O ro ro ro ro
Ro ro ro ro ro ro ro
A ra ra ra ra
Ra ra ra ra ra ra ra
O ro ro ro ro
Ro ro ro ro ro ro ro
Me I wan say something
I wan say something
I wan say something
Yea yea
All of una must hear something
You must hear something
You must hear something
Yea yea
Baba oya play something
Oya play something
Oya play something
Yea yea
Sound wey go kill person
Wey go kill person
You go kill person
Yea yea
Me I wan say something
I wan say something
I wan say something
Yea yea
All of una must hear something
You must hear something
You must hear something
Yea yea
Baba oya play something
Oya play something
Oya play something
Yea yea
Sound wey go kill person
Wey go kill person
You go kill person
Yea yea
Yea yea
A ra ra ra ra ra ra
A ra ra ra ra ra ra
A ra ra ra ra
Written by: Fortune Akpoviroro Emoghene
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...