Top Songs By Vector
Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Vector
Performer
Majeeed
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Olanrewaju David Ogunmefun
Songwriter
Precious Airuoyefe
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Vector
Recording Engineer
Maxx
Producer
Nosepiz
Mixing Engineer
Kane
Executive Producer
Lyrics
Oshamoh!
Omo i dey see you from afar
Omo i dey see you from afar
Hmmmn!
Omo i dey see you from afar
But e get why i can't come close
I can't come close
Shebi i dey see you from afar
(kai)
But e get why i can't come close
I can't come close
But i sabi say e dey tinini, toh noh noh
It is giving " kiin s'omolo "
Kininwi? Eleleh!
If e use bead na sekere
But i realize many things... like how i feel for you
Let me leave it there
Hmmmnh!
Cos how i feel is true
My girl i'm not insecure no no no
Just need to let you know know know
Na you dey beat for my heart like gon gon gon
I dey see you everyday for my bus stop
And even if you be stalker i no mind bebe
As long as i go see you everyday day
You gat a fine face
Slim ikebe
Ikebe wey go make a man see shege
Hmmmm
Oh my melanin
With a fine skin
She dey roll ibebe like Gen z
And when she don jogodo on her whiskey
She go tell me bebe i want that thing
Oh my melanin
With a fine skin
She dey roll ibebe like Gen z
And when she don jogodo on her whiskey
She go tell me bebe i want that thing
It's true that i feel you feeling something
I dey leg over the thought cos it's nothing
From the wide of the hip to the bust
To the bust
And i see it's more than money as the cost
(go on)
The price is higher than pms at the pumps
(o won)
And i dey see all of your highlight for the comp
(o wan)
I mean your game is nice from " at the jump "
Until the end i lay the back ground with a song
This is the song that am talking about
I see you teasing as you're walking about
Knew i was busy but your thought is aloud
Yes i was busy but my thought is around
I dey obs, i dey obs
I dey obs
(i dey obs oh)
Omo i dey see you from afar
But e get why i can't come close
I can't come close
Shebi i dey see you from afar
Kai!
(tey, tey)
But e get why i can't come close
I can't come close
But i sabi say e dey tinini, toh noh noh
It is giving " kiin s'omolo "
(Kin ma s'omola)
Kininwi? Eleleh!
If e use bead na sekere
But i realize many things... like how i feel for you
Let me leave it there
Hmmmnh!
Cos how i feel is true
Fine girl i dey see you from afar
But e get why i can't come close
I sabi say you dey tinini
Elele
It is giving kin s'omolo
Written by: Olanrewaju David Ogunmefun, Precious Airuoyefe