album cover
People Talk
4
Afro-Pop
People Talk was released on October 1, 2024 by CADDY MUSIC as a part of the album People Talk - Single
album cover
Release DateOctober 1, 2024
LabelCADDY MUSIC
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM

Credits

PERFORMING ARTISTS
CADDY Realboy
CADDY Realboy
Performer
Lawrence Korankye Appiah
Lawrence Korankye Appiah
Lead Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Lawrence Korankye Appiah
Lawrence Korankye Appiah
Composer

Lyrics

Ahh ahh ahhhhhh
(Oh nah! Caddy realboy oh yeah)
Ah ahh ah ah ah aa
Call me the badboy
I don’t even give an f
I no hear weytin wey talk for the side
'Cause it no concern me
It dey concern you
(Aha)
See you open up for boy wey trust
Tomorrow ego head for de blog oh nah
(Shey ego head for de blog na na yie yie)
Do ya thing and looking nobody
Save your energy looking nobody
Me eno be ya size, na only God
Na Jesus Christ
(Jesus Christ yeh)
Do ya thing make you looking nobody eh
Follow your stars, ego shine one day
Na small time I go find my way
(Na small time I go find my way)
People talk oo, people talk ole
Dem no get any off all day
My matter be headline all day
(Oh nahh yeh yeh)
People talk oo, people talk ole
Dem no get any off all day
My matter be headline all day
(Ohh nahh ahuh)
Ahh haaa haaa
Ah ha ha aa ha aaaa
Ahh haaa haaaa
Ah ha ha aa ha aaaa
See I go write my story
If na somebody else ego spoil it now
Do what you want and komi
'Cause no matter what you do ego spread
I go write my story
If na somebody else he go do and spoil it
Do what you got to do, guy and komi eh
'Cause no matter what dem go spread it
Do ya thing and looking nobody
Save your energy looking nobody
Me eno be ya size, na only God
Na only Jesus Christ
(Jesus Christ yeh)
Do ya thing make you looking nobody eh
Follow your stars, ego shine one day
Na small time I go find my way
People talk oo, people talk ole
Dem no get any off all day
My matter be headline all day
(Oh nahh yeh yeh)
People talk oo, people talk ole
Dem no get any off all day
My matter be headline all day
(Ohh nahh ahuh)
People talk oo, people talk ole
Dem no get any off all day
My matter be headline all day
(Oh nahh yeh yeh)
People talk oo, people talk ole
Dem no get any off all day
My matter be headline all day
(Ohh nahh ahuh)
Written by: Lawrence Korankye Appiah
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...