album cover
Onyima
12
Afro-Beat
Onyima was released on October 4, 2024 by Be Known Entertainment / Obafunshy Distribution as a part of the album Onyima 3-in-1 - Single
album cover
Release DateOctober 4, 2024
LabelBe Known Entertainment / Obafunshy Distribution
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM103

Music Video

Music Video

Credits

COMPOSITION & LYRICS
OPEYEMI ABIODUN
OPEYEMI ABIODUN
Songwriter

Lyrics

Onyima
Onyima make me shima
Onyima make me shiver
I'm in love with Oyinma
My beautiful diva
I'll take u to dinner
Serve u my cucumber
Onyima
Onyima Gbemi sori
Onyima yimi Lori
Onyima fun mi Lori
Oyinma
Onyima Gbemi sori
Onyima yimi Lori
Onyima fun mi Lori
I don leave all my friends for u
I won make u my number one
I won make your body cool
Like u just finish number two
She me craze
She make me gbes
She make me do the things I can't do
Shey na so love dey be
Shey naso love dey do man
Bitter leaf taste like honey
Dem dey see Indonesia 🇮🇩
I dey see green white green
Maybe I lost my sight for your love
I say love wey dey mad
I say love wey dey craze
Na this kind love
I get for you
Onyima
Onyima make me shima
Onyima make me shiver
I'm in love with Onyima
My beautiful diva
I'll take u to dinner
Serve u my cucumber
Onyima
Onyima Gbemi sori
Onyima yimi Lori
Onyima fun mi Lori
Onyima
Onyima Gbemi sori
Onyima yimi Lori
Onyima fun mi
Written by: OPEYEMI ABIODUN
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...