Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Lasmid
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Balloranking
Songwriter
Nathaniel Lasmid Owusu
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
PPBlaq
Producer
Lyrics
[Verse 1]
All of a sudden
I dey travel America exploring heaven
I no wan get burdens
I dey marry prosperity solely amazing
Mmmm blessings wey dey follow me everyday every night and then
Oluwa no make I perish
He dey give me everything you know I deserve ee
[Verse 2]
I dey carry my glory
And I keep it one hundred Oluwa dey for me
What is promised is promised
Never go fail again I dey move mountains
Mmmm, I'm getting extra ordinary blessings
Who Jah Bless no one curse eee
I go win every battle I go face eee
[Chorus]
Alubarika
I dey Zanzibar, wo mope mi okere
I no dey smoke cigar
But I dey biza won kin fi mi sere
Dem no dey take me play
Na my song dem dey play dem know me already
Dem dey put on replay na me dey on replay replay now
[Chorus]
Alubarika
I dey Zanzibar, wo mope mi okere
I no dey smoke cigar
But I dey biza won kin fi mi sere
Dem no dey take me play
Na my song dem dey play dem know me already
Dem dey put on replay na me dey on replay replay now
[Verse 3]
Mana born ready
Me brother don connect me already
Big big remedy nobody fit to comot for setting
No days off and no bad days
Making money till we dey old age
See dem they dey find bandage
Dem say ranking don cause damage
Hmm one man soldier
Me no fear for Bentley Beamer
So I call my loader
Asapu we mixing soda
Seeking mercy
Extraordinary blessings
Omo no resting
Mk I fit dribble dem like Messi
[Chorus]
Alubarika
I dey Zanzibar, wo mope mi okere
I no dey smoke cigar
But I dey biza won kin fi mi sere
Dem no dey take me play
Na my song dem dey play dem know me already
Dem dey put on replay na me dey on replay replay now
[Chorus]
Alubarika
I dey Zanzibar, wo mope mi okere
I no dey smoke cigar
But I dey biza won kin fi mi sere
Dem no dey take me play
Na my song dem dey play dem know me already
Dem dey put on replay na me dey on replay replay now
Written by: Balloranking, Nathaniel Lasmid Owusu