Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Oluwa Michael
Performer
Rhedi
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Michael Mozea
Songwriter
Oliver Gabriel Elvis
Composer
Otuu Azubuike
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Magicboy
Producer
Lyrics
Eledumare cover me
I Dey back e dy piloti
Anytime I sing my melody eee
E dey chase principalities
Oh my paddy for my own sanity
I no dy like waka plenty
Where them no call me I no go my gee
Them say me i get pride
But These kind things e no dy worry man
I get many many things wey dy bother man
No be Wetin my neighbor talk wan Dey bother man
The whole thing no fit come gimme concern
Me i want e my ifeoma , ifeoma
Plenty Kaluba
I say I want e my Ifeoma Ifeoma , plenty Kaluba
Me i want e my ifeoma , ifeoma
Plenty Kaluba
I say I want e my Ifeoma Ifeoma , plenty Kaluba
Don’t play with my gwalala
My money no drop motherfucker
Na shoot on sight
E Dey play with e Kasala
My money die for aza
Abi your mama die for asaba
Where the where the
Motherfucker nsobu
I no Dey like wahala if you
Price I give you jara uhhm le
Oluwa cover me
Anywhere I find the money go
Make I no miss road
Me i want e my ifeoma , ifeoma
Plenty Kaluba
I say I want e my Ifeoma Ifeoma , plenty Kaluba
Me i want e my ifeoma , ifeoma
Plenty Kaluba
I say I want e my Ifeoma Ifeoma , plenty Kaluba
For their Muye , they Dey consult me
Oh but Oluwa steady comforting me them wan stop e me but its not happening
oh for my head Oluwa run e something .
That time when sapa dy
I say no body dy
Only canabis
Wey Dey cooli man temper
Like boniface
Man dy boni face
Plenty corny tales
Say no holiday
Me i want e my ifeoma , ifeoma
Plenty Kaluba
I say I want e my Ifeoma Ifeoma , plenty Kaluba
Me i want e my ifeoma , ifeoma
Plenty Kaluba
I say I want e my Ifeoma Ifeoma , plenty Kaluba
Written by: Michael Mozea, Oliver Gabriel Elvis, Otuu Azubuike