Featured In

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Chikwado Modestus Ike
Chikwado Modestus Ike
Songwriter

Lyrics

FiGo M Wene Mighty
Ngachonone mamaye papapapa pa
DennyB (Ekpeke)
Eyooo (Yanu )
Naso they tell me say oso enigwe bu na isi na isi
If you ain't talking money you talking piti piti
If you no know as e dey go iga ebido na isi
Maka na Adia asi ndo
No pity pity
The girls them like me
Cus i no dey dey for domot (eyi oh)
Say i too dey comot (eyi oh)
They no catch me for domot (eyi oh)
Ihe anyi ruru oge ya ka anyi na eme ya sim etona okorobia
Okorobia ka'm na eti oh
Ihe umunwayi e dey make me to dey shocom
(eyi oh) shocom (eyi oh) shocom (eyi oh)
They wan to be my robot
(eyi oh) robot (eyi oh)
Some of dem they wan come do me witche witche (oh-oh)
Witche witche onto mamiwater
Say na Wene fine girl maruma eah ouh
Fine girl marauma )
O bu Wene baby maruma ouh ouh ouh
Fine girl maruma)
If her breast stand or eh fall Down
Fine girl is a fine girl oh eh
My Wene baby maruma
Ouh ouh ouh (fine girl maruma)
Eeh eyoo
As a man ouh
My cafa tell me say
Make I follow left
Because why why
Women are always right ooooo
As a man ouh
My cafa tell me say
Make I follow left
Because why why why why
Women are always right yo oh eh yeeh
The girls them like me
Cus i no dey dey for domot (eyi oh)
Say i too dey comot (eyi oh)
They no catch me for domot (eyi oh)
Ihe anyi ruru oge ya ka anyi na eme ya sim etona okorobia
Okorobia ka m na eti oh
Ihe umunwayi e dey make me to dey shocom
Eyi oh) shocom (eyi oh) shocom (eyi oh)
They wan to be my robot
Eyi oh) robot (eyi oh)
Some of dem they wan come do me witche witche (oh-oh)
Witche witche onto mamiwater
Taa them no reach hee
Nobe Childs boy (boy)
If you hustle hard
You go surely follow men ball (ball)
Who dey find helper no fit miss Obi Cubana call (at all)
If nobe money talk
Oga biko gbawa door (gbawa door)
Say Abiarom iti epele (ha)
Onye ji igu ka ewu na ekene (hee)
My kind of car okwu oto ekene
That's why nji agba mgbo ekpe ekpere (say)
Nobe moi moi nobe beans
Sapa been dey hold me for jeans
Now the boy kuga day and night
Naso they tell me say oso enigwe bu na isi na isi
If you ain't talking money you talking piti piti
If you no know as e dey go iga ebido na isi
Maka na Adia asi ndo
No pity pity
The girls them like me
Cus i no dey dey for domot (eyi oh)
Say i too dey comot (eyi oh)
They no catch me for domot (eyi oh)
Ihe anyi ruru oge ya ka anyi na eme ya sim etona okorobia
Okorobia ka'm na eti oh
Ihe umunwayi e dey make me to dey shocom
Eyi oh) shocom (eyi oh) shocom (eyi oh)
They wan to be my robot
Eyi oh) robot (eyi oh)
Some of dem they wan come do me witche witche (oh-oh)
Witche witche onto mamiwater
Xtraodinaire
Written by: Chikwado Modestus Ike
instagramSharePathic_arrow_out