album cover
F Division
908
Music
F Division was released on September 14, 2024 by IGNITE MUSIC INTERNATIONAL as a part of the album F Division - Single
album cover
Release DateSeptember 14, 2024
LabelIGNITE MUSIC INTERNATIONAL
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM111

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Lyrical Duo
Lyrical Duo
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Ajayi Kabir Abayomi
Ajayi Kabir Abayomi
Songwriter
Olajuwon Oloruntoba
Olajuwon Oloruntoba
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Cue Beats
Cue Beats
Producer
Ad3
Ad3
Mixing Engineer
L3CO
L3CO
Mastering Engineer

Lyrics

I wanted to go an buy food to eat
And you brought me inside
For nothing
And you're dragging my clothe
What did I do
What's my offense
Can't I be a citizen in this country again
What's my offense
What's my offense
I enter Kwara
Meet Popo for the border
Where is your particular?
Open your phone!
You be yahoo **** Abi?
So I start to Dey para
I be student oga sir
He say Kosi wahala
Just help me open your aza
So I change am, say wetin we do?
I'm a young boy chasing my mu
Before I talk them don give me one two
So mo japa
I only came here to school
Because I fine
Wón ní mon shey yahoo
You Dey Kwara
You Dey waka waka about
No go lose guard
Make you no from
Item 7 to f division
Item 7 to f division
Item 7 to f division
If you Dey ilorin
Make you lookout for Popo o
Item 7 to f division(7 to f division)
Item 7 to f division(7 to f division)
Item 7 to f division(7 to f division)
If you Dey ilorin
Make you lookout for Popo o
Item 7 to f division(7 to f division)
Item 7 to f division(7 to f division)
Item 7 to f division(7 to f division)
If you Dey ilorin
Make you lookout for Popo o
Item 7 to f division(7 to f division)
Item 7 to f division(7 to f division)
Item 7 to f division(7 to f division)
If you Dey ilorin
Make you lookout for Popo o
Make I yarn you small story
When I get admission
For my guy school Kwara poly
Goosebumps already on my body
I pack my things up and I text my guy
Dey expect me
I'm on my way prepare me something
As we reach challenge
Popo stop us and they start to dey search
What do you have in your bag my friend?
Just my food stuff and my clothes sergeant
I came here for my study
Met myself in custody
But to cut the long story short
You Dey Kwara
You Dey waka waka about
No go lose guard
Make you no from
Item 7 to f division
Item 7 to f division
Item 7 to f division
If you Dey ilorin make you lookout for Popo o
Item 7 to f division(7 to f division)
Item 7 to f division(7 to f division)
Item 7 to f division(7 to f division)
If you Dey ilorin make you lookout for Popo o
Item 7 to f division(7 to f division)
Item 7 to f division(7 to f division)
Item 7 to f division(7 to f division)
If you Dey ilorin
Make you lookout for Popo o
Item 7 to f division(7 to f division)
Item 7 to f division(7 to f division)
Item 7 to f division(7 to f division)
If you Dey ilorin
Make you lookout for Popo o
Written by: Ajayi Kabir Abayomi, Olajuwon Oloruntoba
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...