album cover
Grateful
6
Afro-Beat
Grateful was released on August 25, 2024 by Lord Naira Nation as a part of the album 1st April 2020
album cover
Release DateAugust 25, 2024
LabelLord Naira Nation
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM117

Credits

PERFORMING ARTISTS
Lord Naira
Lord Naira
Performer
Flixta Jp
Flixta Jp
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Azeh Favour
Azeh Favour
Songwriter

Lyrics

Flixta JP And Lord Naira
Omo we don learn lesson we no dey make medicine
Deep inside life we no make medicine
Now is amazing we learn lesson
And when you don fuck up you go learn lesson
No be only fire dey give medicine
When you too fuck up you learn lesson (Oshey)
When I'm getting pain me I no dey shout, me I just dey chill on my own
I dey pray to God na he dey show me the way
They no fit to understand my do
Many things wey I don the do
I'm on my knees I dey pray Jah
Only God know wetin right now
I'm so Grateful
God you be my boo, na you dey show me road
Is Lord Naira
The Grace Boy
For my head only Grace
For my head only God
No be mop man dey pray
Down on my knees I dey thank God So
Eyy slowly, slowly but to surly
This life to grate yeah
Me I'm too faithful
Slowly and couldly
I thank God for all the dad did, (Did)
Now I dey thank God
For everything I dey do my thing
Me I'm too grateful no be mop
Me I'm too faithful bro no be mop
Many guys wey dey fake love
Only God know wetin me I need yeah
See me down on my knees my head no knock
But I know only God dey give me love
They wan for fake I show dem off oh see
Lord Naira
I'm so grateful God you be my boo
Na you dey show me road, (I'm so grateful)
Now I'm so grateful God you be my boo, na you dey show me road
This one no be nothing have been seeing everyday for my gee dem
Dem be know me
Me I really wanna thank God for the life I'm leaving now
Cause I'm grateful when God be my boo
And God dey show me road oh oh
Oh we are too faithful
Down on my knees I'm just grateful
Now I dey thank God for everything
Nobody fit too sing like me
Thank God for the life, only God know how I dey do for myself oh oh
Now I'm so grateful
God you be my boo na you dey show me road, (I'm so grateful)
Now I'm so grateful God you be my boo
Na you dey show me road
Written by: Azeh Favour
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...