Lyrics

E dey bust my brain to the point where e touch my liver
Bacardi, hennessy we dey sip am
And **** want this, but dem **** won't listen
You're a pretty gyal from the way when you shaking your bum e dey move me
Way that you whining your waist e dey move me
Way you whine your waist it's a movie
Gyal make it fire, barisa malaya
Si buenos noches abi palavaya?
Donde esta corazon i dey tire
Killing me slowly, defence like maguire
Too many things wey dey bust my brain
Too many things wey dey reach my lane
Too many things that don see me again
Too many things dem wan make me craze
Me i no dey lie
Me i don dey fight
Me i just dey vibe, woah
But bring it back to the matter
I'm mixing sprite with the hen, bring the lighter
I don dey serve plenty gyal for the paita
I no dey hear what they say i be biter
Shebi i be mayweather
Hit them one shot make them see better
Many wan shout make dem speak better
Put em on screen dem be kai cenat
Dem be kai cenat
Or make i walk the talk
Okay walk walk, make we push it out
Plenty want war abi war with us
I been outside e be more with us, e be more with us like
Said e be more with us
**** wasn't really in the war with us
I shoot a gun like kpami zon
I don dey lead like proximus
Put dem in a coupe i be copimus
I'm in a coupe you can't cope with us
I no dey play with mine
I don dey say walai
I just wanna live my life
I just wanna go outside
I just wanna be for life
Baby make we be for life
I just wanna live my life
I just wanna go outside
Live life all outside
Babygirl we for life
Written by: Kur Ayik
instagramSharePathic_arrow_out