album cover
Up Next
1
World
album cover

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Praise D Lyonn
Praise D Lyonn
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Oluwabanjo Emmanuel Folami
Oluwabanjo Emmanuel Folami
Songwriter

Lyrics

Uhh huh
Yeah yeah yeah
Mmmmm
Omo omo omo omo
You know say the thing wey dey
E no too common
Gbomo gbomo gbomo gbomo
Yeah yeah yeah
Yeah Ehhh
Up next up next
Will you will you tell me what's next
Tell the streets
Say lyon is next
Or are they upset
This music i am obsessed
Im blessed
Hometown From the west
No stress
I don work baba God tell me
Say praise oya leave the rest
Up next up next
Will you will you tell me what's next
Tell the streets
Say lyon is next
Or are they upset
This music i am obsessed
Im blessed
Hometown From the west
No stress
I don work baba God tell me
Say praise oya leave the rest
Don enter plenty places
Cause me i dey find the bar
See plenty money wey me i dey owe Emma
Production don cost no money
No mulla
This one nobi maths
Omo no formula
Always be making music
We are who we are
Emma call popo for me
Tell me get in the car
Dem debit me
I remit
My eye see something
Should've prevented it
The time you gave me
You extended it
But no wahala sha
You get the permit
Na your time to shine
Use it pam it
I'm no saddist
We move I'm active
Thank God for my ****
The fund they needed
They had it
Tell these **** I'm up next
I no vex
Omo just gimmi a couple years
You go see me up there
Na then we go discuss well
Let's get it
Up next up next
Will you will you tell me what's next
Tell the streets
Say lyon is next
Or are they upset
This music i am obsessed
I'm blessed
Hometown From the west
No stress
I don work baba God tell me
Say praise oya leave the rest
Up next up next
Will you will you tell me what's next
Tell the streets
Say lyon is next
Or are they upset
This music i am obsessed
I'm blessed
Hometown From the west
No stress
I don work baba God tell me
Say praise oya leave the rest
Oya leave the rest
Lyonn oya leave the rest
Oya leave the rest
Praise oya leave the rest
Shay you no know say
You up next
Soon you up there
Mad mix
Written by: Oluwabanjo Emmanuel Folami
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...