album cover
Panama
40
Afro-Beat
Panama was released on August 16, 2024 by SkwebeListic Sounds as a part of the album Different Being - EP
album cover
Release DateAugust 16, 2024
LabelSkwebeListic Sounds
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM117

Music Video

Music Video

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Balogun M Abiodun
Balogun M Abiodun
Songwriter

Lyrics

Oh yeah eh
Danko
Wavy
I be just dey do my thing
Na who dey vex sabi
Me I don sabi
I go buy lappi oh
Pass me backi oh
Oye koti ma gbo (uh uhh)
Nowadays e don dey drop
Eni l'eti ko ma gbo
Mara tansho fun omo tonso
Baby what's your budget
Billion Dollar asset
You don dey put me on suspense oh
I no fit forget
I keep on grinding,
Suffer suffer life is not for me
I dey beach side I dey Panama
(I dey panama)
I dey with Anna wey dey deliver
Owo yen da
Wonu Aza no be accidental
So many reason dey my head now
To get Ego
Life no be joke oh
If you Sabi dance o
Koya jo bi Poko
Know thyself oh
Many reason for my head now
To get Ego
(Yolo)
Life no be joke o
If you Sabi dance o
Koya jo bi Poko
When e dey pend where you dey
Clear now you wan con dey
I tell you say na one day
No be by wetin dem say
Make we just dey tinga oh
Orente
Na big size No coste
Je ko di lo ile
Ma deh suun gba gbe
Na deal no bargaining
Me I dey beach side I dey Panama
(I dey Panama)
I dey with Anna wey dey deliver
Owo yen da (Aa hh yaaa)
Wonu Aza no be accidental
I be just dey do my thing
Na who dey vex sabi
(Oh yeah)
Me I don Sabi
I go buy lappi oh
Pass me the backi oh
(Backi oh)
Oye keh ti ma gbo
(Uh uhh)
Nowadays e don dey drop
Eni leti ko ma gbo
Mara tansho fun Omo tonso
Baby what's your budget
Billion dollar Asset (Asset)
You don dey put me on suspense oh
I no fit forget
Me I dey beach side I dey Panama
I dey with Anna wey dey deliver
Owo yen da
For the Aza No be Accidental ahh
Many reason for my head now
To get Ego
Life no be joke o
If you Sabi dance o
Koya jo bi Poko
Who mix this?
It's Jayfred the beat wizard!!!
Written by: Balogun M Abiodun
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...