Music Video

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Rocky Dawuni
Rocky Dawuni
Performer
COMPOSITION & LYRICS
David Dawuni
David Dawuni
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Roahn Hylton
Roahn Hylton
Producer
Edgar Panford Nabeyin
Edgar Panford Nabeyin
Producer

Lyrics

Yeah
One two one two one two we dey come dey come live from here
I no get space to breathe
I’m suffocating with pain
I no dey follow the rules
I no sey you feel the same
My own eyes now dey see we only suffer to gain
I no dey lie, I no dey tell no lie
What a man do another man fit do
Yeah yeah yeah
What they bring you no sey we for no fear
No no no
Taking advantage everyday
Oh oh oh
Now dey see say we no go give them way
Imagine what we go do if we organize
Imagine what we could do if we unify
Oh Rise
Now you know the ting wey you for do
Stick yourself in place where you stand tall
Watch your feet and step where
You might go
You dey mark ooo
Dem no wan hear my speech
Dem no make ready for me
Dem fit to see my move then dem go see who I be
I choose to say what I mean
So all my people could see
I no go lie
I tell no lie lie lie
Now you know say we no go fit to loose
Yeah yeah yeah
Something wey we know say we for choose
No No No
Nothing go fit block us in our way
Oh oh oh
If we are taking each step everyday
Imagine what we go do if we organize
Imagine what we could do if we unify
Oh Rise
Now you know the ting wey you for do
Stick yourself in place where you stand tall
Watch your feet and step where
You might go
Where you will grow
Rise
Tomorrow no be promised not at all
The good things wey you give go follow you
The place wey you dey plant there you grow
You go grow ooo
I no get space to breathe
I’m suffocating with pain
I no dey follow the rules
I no sey you feel the same
I choose to say what I mean so all my people could see
I no go lie, I tell no lie lie lie
Oh Rise
Now you know the ting wey you for do
Stick yourself in place where you stand tall
Watch your feet and step where
You might go
Dey might go
Rise
Tomorrow no be promised not at all
Good things you give go follow you
The place wey you dey plant there you grow oo
You go grow ooo
Written by: David Dawuni
instagramSharePathic_arrow_out