Music Video

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Kold AF
Kold AF
Lead Vocals
Remy Baggins
Remy Baggins
Background Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Major Bangz
Major Bangz
Composer
Aninooritsewarami Alero Oritsesan
Aninooritsewarami Alero Oritsesan
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Major Bangz
Major Bangz
Producer

Lyrics

Be warned it's about to go down
Wah, Mazza mazza mazza
Mazza, all the money wey go full my aza
Cyaan can be kold, yet nobody hotter
Bim bibidi bida bam bim bidi ye
Butterfly outta my Cocoon
I soar high, I fit touch the moon
Talk and do, No be vibes and cruise
Self assured baby, I can't lose
365 in a year
Building my syndicate
I get no holidays (I-I get)
I get no holi- mmm
365 in a year (365 inna)
Building my syndicate (building my syndi-)
I get no holidays
I get no holi- mmm
Dem ah try pull one up on me
Dem really been think say - dey be on to something
Mi cocky & confident, Bugs bunny
Never gonna change, always the same yeah
(What's up doc?)
Try me, come try me
We getti some beef, in the kitchen come find me
World class chef, dem no fit to confine me
I no fit to panic, - no dey kan - try dey whyne me
Mmm I dey find my bay
Putting in the work o every single day
On toppa di matter, 365 days
Bim bibidi bida bam bim bidi ye
Mmm Mmm I dey find my bay
Putting in the work o every single day
On toppa di matter, 365 days
Bim bibidi bida bam bim bidi ye
365 in a year (365)
Building my syndicate (building my)
I get no holidays
I get no holi- mm
365 in a year (365 inna)
Building my syndicate
I get no holidays
I get no holi- mm
Some people think I'm cocky and proud
But I'm actually just confident in who I am
And where I'm going
I can be Kold and I can get hot under the collar
Under the collar
It's Kold AF in the mo'fucking building
Yeah, I get no holidays
Written by: Aninooritsewarami Alero Oritsesan, Major Bangz
instagramSharePathic_arrow_out