album cover
SUPERSTAR
22
Afro-Pop
SUPERSTAR was released on October 11, 2024 by Smada as a part of the album Nobody Badder - EP
album cover
Release DateOctober 11, 2024
LabelSmada
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM100

Credits

PERFORMING ARTISTS
Smada
Smada
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Adams Olabode
Adams Olabode
Songwriter

Lyrics

Uhhh Uhhh
Uhhn Uhhh
Make these demons leave me alone
Oh no no no
Yeah
See
Been on the journey for a long time
Oh
I’ve been on the journey for a long time
Yeah yeah
Too many things me I don face for this world
When e go reach my turn
Me sef I want to ball
My God
Me sef I wan turn boss
I wan call shots
I wan to ball
Industry go show you pepper
That’s why you gats to use your head
To avoid disrespect
No allow their nonsense
Cause if you give them chance
Them go show you pepper
So double your hustle
Make you sef jam dem for that front
Anywhere you enter
Make them see say you be boss
And I know say
This life na turn by turn
But anything wey happen eh
Anything wey happen I say
Say Say eh eh
I’m gonna be a superstar
Look into the mirror and I talk say I’m a star
Star
And as my mama dey pray for me
I know say my time go reach in 3 2 1
Voices in my head speak to me everyday like
Smada you be the Baba o Baba o
I swear i no fit stop
I can never stop
I will never stop
Voices in my head speak to me everyday like
Smada you be the Baba o Baba o
I swear i no fit stop
I can never stop
I will never stop
Smada you be the Baba o Baba o
Smada you be the Baba o Baba o
I swear i no fit stop
I can never stop
I will never stop
Mommy’s Prayer
Written by: Adams Olabode
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...