Lyrics

For the place wey we dey we dey hustle for the pay
We Dey,we dey dobale
As. I dey grind I dey grind I dey pray for the grace I dey beg God say
Oluwa bless the boy
Make dem know my name
Chineke bless the boy
Make dem no carry me play
Dem say cut your coat to your size o
That one no mean say make I come here dey carry under size o
As you see me so I no come here to settle for the less
Na me know how e dey do me for body
I dn dey tire for the stress o
Dem say pattern your life for were you size o
That one no mean say make person come dey downgrade himself o
My brother time dn dey go
Na one life we get and I no reset o
Omo I only want blow baba me share the oil for my head o
Paper boy
Baba that oil wey you pour for David head
Make dem pour am for my head cos everywhere red
Men Dey tear Benz I ask dem how dem take do am
Dem go say na your hand I know say no be you doam
I know wetin dem dey do I no go fit chook hand
I believe my talent na for you to bless my plan
Money get oil make dem use am grease my palm
So I fit whine up for ac dey blast this jam
I dn too smoke sk I want upgrade to laud
But properties for lag make my mama proud
Prado park like 5 for compound Baddo
Street life I want just perform am
I dn too smoke sk I want upgrade to laud
But properties for lag make my mama proud
Na through this music I wan take arrange my life
Before December watch o I go arrange my ride
Dem say cut your coat to your size o
That one no mean say make I come here dey carry under size o
As you see me so I no come here to settle for the less
Na me know how e dey do me for body
I dn dey tire for the stress o
Dem say pattern your life for were you size o
That one no mean say make person come dey downgrade himself o
My brother time dn dey go
Na one life we get and I no reset o
Omo I only want blow baba me share the oil for my head
E be my life on the line shey you know now
Mummy's prayers I dey pray make dem work for me
So much pain wey the boy dn see
All of them no gree. Dem just want to see big things
You see iv made my mistakes iv learnt my lessons iv been trough the darkness still smiling with gladness ,i dont know all but i know say e dey , e b God wey dey package me you know the story
Want surulere layeyi , but if I come too old tell me how I wan take flex this money
The head dn dey full I swear down I dn dey tire for the stress o
The year dn dey go I swear down I dn dey tire for the stress o
Dem say cut your coat to your size o
That one no mean say make I come here dey carry under size o
As you see me so I no come here to settle for the less
Na me know how e dey do me for body
I dn dey tire for the stress o
Dem say pattern your life for were you size o
That one no mean say make person come dey downgrade himself o
My brother time dn dey go
Na one life we get and I no reset o
Omo I only want blow baba me share the oil for my head
For the place wey we dey we dey hustle for the pay
We Dey,we dey dobale
As. I dey grind I dey grind I dey pray for the grace I dey beg God say
Oluwa bless the boy
Make dem know my name
Chineke bless the boy
Make dem no carry me play
Written by: Mimole Fabian Oshionebo Odion
instagramSharePathic_arrow_out