Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Frankie Jhay
Frankie Jhay
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Frank Obabueki
Frank Obabueki
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Boombeatz
Boombeatz
Producer

Lyrics

Oh oh oh
Oh oh oh
Oh oh oh
It's Boombeatz baby
Yeh Eh
Aga meburu Hallelujah
Buru buru
O buru gom emu mma
Ihuru iye chineke ne mere
Onu kurunjo ge kunmma oh
I dey pray my life
I dey pray in the night oh
I dey pray for the ten percent of my income
I dey pray for my tithe oh
Them say no pain no gain
Boys dey hustle in the sun or rain
Victor AD say if we no buy that Benz
Omo wetin we gain oh
Send down the rain
Baba send down the rain oh oh oh
Boys don hustle don work
My brother na which one remain eh eh
Di bi di bi di bi da bi de
See the countdown here na wey dey
Na we dey
Oluwa you dey bless my way
My way
Oh no it’s a happy day
Di bi di bi di bi da bi de
See the countdown here na wey dey
Na we dey
Oluwa you dey bless my way
My way
Oh no it’s a happy day
Baba God I’m screaming Oh oh oh
I’m screaming oh oh oh
Enemies all around me dey wish me bad
Them say the boy he no go blow
But na you wey dey fight my fight
And I know say you gat my back
Na you bless me with the gift and the talent
Right now the ladies them dey feel my vibe
Aga meburu Hallelujah
Buru buru
O buru gom emu mma
Ihuru iye chineke ne mere
Onu kurunjo ge kunmma oh
Di bi di bi di bi da bi de
See the countdown here na wey dey
Na we dey
Oluwa you dey bless my way
My way
Oh no it’s a happy day
Di bi di bi di bi da bi de
See the countdown here na wey dey
Na we dey
Oluwa you dey bless my way
My way
Oh no it’s a happy day
Aga meburu Hallelujah
Buru buru
O buru gom emu mma
Ihuru iye chineke ne mere
Onu kurunjo ge kunmma oh
Aga meburu Hallelujah
Buru buru
O buru gom emu mma
Ihuru iye chineke ne mere
Onu kurunjo ge kunmma oh
Aga meburu Hallelujah
Buru buru
O buru gom emu mma
Ihuru iye chineke ne mere
Onu kurunjo ge kunmma oh
Written by: Frank Obabueki
instagramSharePathic_arrow_out