Credits
PERFORMING ARTISTS
Dutch IRL
Performer
Ediomobong Abia
Lead Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Ediomobong Abia
Composer
Nwosu Uchechukwu Jefferson
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Che Baby
Producer
Lyrics
Verse 1:
never hesitate to tell me how you feel
cos i go gree gree
"caught me off guard"
now i don dey reason sey,
can i just be honest to you ?
to fall in love, nuh fit dey possible (un huh)
i no dey lie sey i dey reason plenty kele
i not really into feelings.
sent a hello, fuck the lies,
nothing no go cos fight
Pre-Hook:
jejely jejely, we con dey kiss kiss
nat gonna lie, i was instantly tripping
comot my nicker, start to dey ride,
on top my bicycle,
that’s a hell of a rideeee
feel she’s after my lifeeeeeeeee
no any other girl,
wey i go fit ever let in
you sabi how we take dey run am for settings
you sabi how we take dey run am for settings
Hook:
girl no dey vex, if you hear sey
i dey follow plenty women
i dey hot, i be prophecy
you nuh fih show me woman
wey no go dey like good thing
i fit ta scatter command,
make we just dey sex sex sex sex
ye ye ye ye ye ye
Verse 2:
burnt a lotta bridges
they said i was toxic
they misunderstood the narrative
dem plenty wey no gree sey i be up next
the thought of failing,
protecting my art,
steady pricking on my peace
like sey i wan dey fight contest
mostly felt like a sumarai I,
no bin wan dey reason
(unhh unhh)
Pre-Hook
jejely jejely, we con dey kiss kiss
nat gonna lie, i was instantly tripping
comot my nicker, start to dey ride,
on top my bicycle,
that’s a hell of a rideee
feel she’s after my lifeeeeeeeee
no any other girl,
wey i go fit ever let in
you sabi how we take dey run am for settings
you sabi how we take dey run am for settings
Hook:
girl no dey vex, if you hear sey
i dey follow plenty woman
i dey hot, i be prophecy
you nuh fih show me woman
wey no go dey like good thing
i fit ta scatter command, make we just dey sex sex sex sex
Written by: Ediomobong Abia, Nwosu Uchechukwu Jefferson