Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
J Kree
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Anye Ghislain
Composer
Lyrics
Ooo Ooo ,
Yeah yeah J Kree Maboy
Malissa, we got the same dreams yeah yeah.
Malissa we like the same things yeah oo oh
Your past and your present no concern me yeah Mmm cannot allow these idiots to distract me yeah eh eh eh
Girl i like the way you’ed be acting, smiles on your face ei di bring me joy
Girl i like games e be playing, leading to the things wey di ginger me
Wey di ginger mm we di ginger we di ginger me
Mm wey di ginger mm wey di ginger wey di ginger me.
Lie lie i no believe oh.. oh oh
I say na you be my baby oh uhh
Lie lie i no believe oh. Oh oh oh say you be mami for my pikin oh uhh
Malissa sweet malissa set oh shawty stop playing my eyes are red oh
Jealousy na by default oh every time i sleep i pray to God oh open my eyes i wonna see i wonna see the dangers involved my heart and soul is involved wonna brace myself for the fall.
Girl i like the way you’ed be acting, smiles on your face ei di bring me joy
Girl i like games e be playing, leading to the things wey di ginger me
Wey di ginger mm we di ginger we di ginger me
Mm wey di ginger mm wey di ginger wey di ginger me.
Lie lie i no believe oh.. oh oh
I say na you be my baby oh uhh
Lie lie i no believe oh. Oh oh oh say you be mami for my pikin oh uhh
Lie lie i no believe oh.. oh oh
Say na you be my baby baby my peace
Lie lie i no believe… you’re my baby, my baby
Uh uh yeah eeh yeah…. J Kree
Written by: Anye Ghislain