Lyrics

[Verse 1]
Nobody suffer pass broke **** we dey Naija
It's different when you feeling my pain
It's different when the pain na Champagne
Ah k'ori ba mi ṣe (K'ori ba mi ṣe)
New girlfriend for LA (New girlfriend for LA)
Sapa no be my portion
Hmmm, ṣebi awọn ọrẹ mi ti ra Benz
[PreChorus]
Tell landlord say make e wait
That rent is not getting paid on time
Pressure don dey win
I buy lappy yesterday
Bolanle say make we date
Sorry baby I go waste your time
It's not meant to be
Ọmọ it's not
[Chorus]
Say try to dey unda, understand
Unda, understand
I'm chasing all these fans
I'm chasing chasing all these bands
Unda, understand
Unda, understand
I'm chasing all these fans
I'm chasing all these bands
Quarter life crisis!
Quarter life crisis!
Understand, understand
I'm chasing all these fans
I'm chasing all these bands
Quarter life crisis!
Quarter life crisis!
Understand
Unda, understand
I'm chasing all these fans
I'm chasing (Awọn ọrẹ mi ti ra Benz)
[Verse 2]
Normally if no money say na nonsense
No dey call me jọwọ
On my lane I am speeding no road safety
Wọn le da awa duro
No get OBO money you'll be singing
Wa kọ baby jọwọ
This life I'll be balling not just watching
No spectating jọ
I dey fantasize
Of how the thing go be when I float like kite
When me all my **** full neck with tie
But I do realize e go take some time, eh eh
All the sacrifice
But dem no really know all the sacrifice
Don't know really know what it take sometimes
It's harder to do than to do than to criticise oh
[PreChorus]
Tell landlord say make e wait
That rent is not getting paid on time
Pressure don dey win
I buy lappy yesterday
Bolanle say make we date
Sorry baby I go waste your time
It's not meant to be
Ọmọ it's not
[Chorus]
Say try to dey unda, understand
Unda, understand
I'm chasing all these fans
I'm chasing chasing all these bands
Unda, understand
Unda, understand
I'm chasing all these fans
I'm chasing all these bands
Quarter life crisis!
Quarter life crisis!
Understand, understand
I'm chasing all these fans
I'm chasing all these bands
Quarter life crisis!
Quarter life crisis!
Understand
Unda, understand
I'm chasing all these fans
I'm chasing (Awọn ọrẹ mi ti ra Benz)
[Outro]
Try to dey understand
Baby try to dey understand
Try to dey understand
Awọn ọrẹ ti ra Benz
Written by: Oluwatoyin "Toye" Oladeyinde
instagramSharePathic_arrow_out