Top Songs By Richie Fresh
Credits
PERFORMING ARTISTS
Richie Fresh
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Ishola Sunday Richard
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Issybeat
Producer
Lyrics
Hm m huh yeah yeh
Yeh yeh
It's another one
Na every year i dey call my year
Baba when e go be my year ? Aih
Plans wey i get last year
I don rewrite am this year aih
Family wife dey call say when you go born this year ?aih
If my tomorrow no get belle baba how i go explain myself ? Aih
If no be money i dey find baba waiting go make man stress?, for the street
Truth is bitter but na every working man go dey chop his sweat
Baba i dey try my best
When you go crown my year ? Hm
Make everything change for me
I hope e go be this year aih
This year na my year baba
E no go pass this year
E no go pass this year ah
Shey e no go pass this year ah
This year na my year baba
Shey e no go pass this year ah
E no go pass this year ah
Shey e no go pass this year huh ha
Hm Baba normally i dey try
But e never show for body say i dey try
Shey i fit tell my pikin say i don try
He no go tell me say na lie i dey lie
Na every day man go struggle for daily bread
And then i go try my best
Na so i dey plan my year
But only you knows the best hm
Ma da mi fun'ya je eh
Edumare ma da mi fo'si ta
Iwo ni kan lo mola
Have been chasing this mula
Shey mi leniyan ton dara
As in eni fowo dara
Hmm ma da mi fun'ya je eh
Ma da mi fo'si ta ah ah aah
This year na my year baba
E no go pass this year ah
E no go pass this year ah
Shey e no go pass this year huh ah
This year na my year baba
Shey e no go pass this year ah
E no go pass this year ah
Shey e no go pass this year huh ha
Huh yeah yeh
It's another one
Written by: Ishola Sunday Richard