Top Songs By VONDEE
Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
VONDEE
Performer
JOSHUA NYANKSON
Guitar
COMPOSITION & LYRICS
David Melchicedek Metogho Zue
Composer
Michael Vondee Adjatey
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Metalbeatz
Producer
Lyrics
[Verse 1]
I go like to sing for you
Gotta lotta plans for you
I go do all you want me to
I never go back on my word
You for dey promise to
Come over anytime when I want
[Verse 2]
I go send you my location
I will be patient
No dey keep me waiting, oh, no, no
Let’s go on a vacation
Views with the acres
Long conversations, oh, no, no
[Verse 3]
But if you no come, e go turn matter
Mi sumɔɔɔ naagba awula
Make you no dey fall my hand
E go turn matter
[Chorus]
Ma hã bo kpa
You dey carry bigi backa for your back
Tele your matter like a gologa
Onoko ŋɔɔ ŋnaa ei awula
Ma hã bo kpa
I wanna know, if you want to keep me company
Oh, let me know, if I have to killi somebody
I wanna know, if you want to keep me company
Oh, let me know, if I have to killi somebody
[Verse 4]
And weytin wrong witcha?
You see, you fit tell me anything wey wrong witcha
You fit see in my eyes, no dey joke witcha
So make I (Sing for you)
[Verse 5]
I no go, I no go
I no go force if you don't want to
Onoko, onoko ŋɔɔ ŋnaa tamɔ nido
I no go, I no go force if you don't want to
Onoko onoko
[Verse 6]
See, I want to know if we go fit commot?
Put your matter for my front
Oh, today, you for show, e bi me you dey want
Shey you know what I dey talk?
[Chorus]
Ma hã bo kpa
You dey carry bigi backa for your back
Tele your matter like a gologa
Onoko ŋɔɔ ŋnaa ei Awula
Ma hã bo kpa
I wanna know if you want to keep me company
Oh, let me know if I have to killi somebody

Written by: David Melchicedek Metogho Zue, Michael Vondee Adjatey