Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Rema
Rema
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Divine Ikubor
Divine Ikubor
Songwriter
Oredope Peace
Oredope Peace
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Rema
Rema
Producer
P.Priime
P.Priime
Producer
Leandro Hidalgo
Leandro Hidalgo
Mixing Engineer
George Momoh
George Momoh
Recording Engineer

Lyrics

[Intro]
Banger
Ey
They say hater ba hate ya
They say hater ba hate ya
Ey
[Verse 1]
Black Bentayga, smoking a reefer
Remy too ginger, Remy get temper
I no need do any show for December
My money caterpillar
Una go see awọn Caesar
Girls love me like Justin Bieber
I'm with Amani, I'm with Elena
Afrobeats prince, emi ni Simba
[Chorus]
Come here, listen, they can't believe
They can't believe that I made it
Don't tell me shit, I don't listen
I ball pass e Tchouameni
Billion, billion, billion, billion
Ki lẹ fẹ sọ, ki lẹ tun sọ?
Only one Remy, dem dey call backup
H-I-M no be bọlọ
[Refrain]
Ni nani hatari, ni nani mnoma sana? Ni wewe
Ni nani anabamba, ni nani mkali sana? Ni wewe
Ni nani anatamba, ni nani avuma sana? Ni wewe
Ni nani aweza, ni nani ni bingwa sa sa? Ni we, ni we

[Verse 2]
Hey, hey
They dey pray make Remy fall down
Hey, hey, hey
I know say Baba God no go let am
No matter wetin dem talk, Remy getting bigger
Remy say "Big Four"
O ya, now who get mind, make e talk am
Smoke any beat like a blunt, cannabis
Give them hasta la vista
Any bar wey dey set
They know say I dey steady raise am
Make una no let me release my abido-shaker
Said, "I'm the future"
Una no believe, o ya, how e be now?
When I talk "Another banger"
You better believe am
[Outro]
P!
Written by: Divine Ikubor, Oredope Peace
instagramSharePathic_arrow_out