Credits

PERFORMING ARTISTS
Moses Gevson
Moses Gevson
Lead Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Shorae Moore
Shorae Moore
Songwriter
Moses Gevson
Moses Gevson
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Dames Pro
Dames Pro
Producer

Lyrics

Stand fit
Mo gara ku
Kalakuta no be kanaku
O fe fimi Lori Santa cruise
Omo Jaju o jaju
O ja
ja
ja
ja
ja
Omo Kana ku
Erilagatabu Lori parachute
Caterpillar no be limousine
I be the best you ever seen
I no fit kill my self o
Pour holy water for mi head o
Anointing Dey for the dreads o
Mi no Dey run from the feds o
Oh no
Bullion van inna mi yard mahn
Mi am already on guard fi dem bloodclaat
Bad gyals all around wey no normal
Wey get onion booty for the summer yeah yea ye!
You know say am on another level
So make you no Dey tell me what i can't do
To make dirty money no be taboo
As long as you Dey burn all of the candle
They can't see all the sacrifice
Them Dey sidon for corner dem Dey analyze
Everything that is happen inna we lives
Dem no wan see a boy chill inna the paradise
I pray, i pray oh
Edumare clear my way eh
The man don sin
The eyes don see
Many nonsense day by day e
Omo like play like play
Elevating day by day
Whenever they put me pon a spot
Am connecting all the dot
Am ya nuh say you go open up the door when i come thruu..
Written by: Moses Gevson, Shorae Moore
instagramSharePathic_arrow_out