Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Curtis Og
Curtis Og
Performer

Lyrics

Wetin u do me girl
Swears it's not funny
I give you all of my love
What you want from me
You just dey use my girl
To dey cure conji
Wetin you do me
Girl swear it's not funny
Cause I don fall in love with you
Raba fall e fall on you
Girl I don give my life for you
Everything I do for you
Weti you do me girl
Swear it's not funny
I give you love
Tell me what do you want
Then you don verse
Watin wey you wan me do
For you oo I carry all send you
When you need my nudes sometimes
Girl I did it for you uu why oo
Anytime when I touch ya body
Then you start dey shout
Watin wey you wan me do
Why oo girle I feel
Ya body doesn't mean
I'm out of sense
Watin wey you do is not funny oo
Funny 00
Baby shon watin
Wey you do cus I do cry oo
Mogbe oh
Lemme treat you like
The way you want
Then you do well ooh
Say yeh oh
Nothing more impress me
Cus I don't want lose mind oh
Prepare oh
Sake of what you did make me
Lose something and girl
It's not funny oo
Wetin u do me girl
Swears it's not funny
I give you all of my love
What you want from me
You just dey use my girl
To dey cure conji
Wetin you do me
Girl swear it's not funny
Cause I don fall in love with you
Raba fall e fall on you
Girl I don give my life for you
Everything I do for you
Weti you do me girl
Swear it's not funny
Yer yer
Girle me I don't want
To bleed for this
Cus you know me sabbi
Don dey bring the thing
Wey you fi quit
From my life in in in
And I don reach
Many pains for real
And I don't want to feel it
Cus it might kill me
Asking me why
Cus you don't believe me
What is lie?
I don't lie
What a fuck of all these
It doesn't mean anything
Oh wo woah
Oh wo woah
Shawdy lemme low for ya love
Cus your love is soo fine oh
Slow motion,many guys
Dey worry me cus
They know you don fine oh
Problem oh
Watin wey you do
Them ma know say
You don dey rule my soul lo lo wo
Feeling the thing wey
You dey do then girl
It's not funny oo
Wetin u do me girl
Swears it's not funny
I give you all
Of my love
What you want from me
You just dey use my girl
To dey cure conji
Wetin you do me
Girl swear it's not funny
Cause I don fall in love with you
Raba fall e fall on you
Girl I don give my life for you
Everything I do for you
Weti you do me
Girl swear it's not funny
Written by: Curtis Og
instagramSharePathic_arrow_out