Lyrics

Many things my eyes don see omo Pass me the Hennessy omo Oluwa lo ni glory Gan gan Story long long Oh oh my God No Dey woh woh Shawty biko smile for me No come dey form for me Pop all the bottles on me on me on me Back then they betray me They give me scope Sey who be my Faruq Who dey give me smoke Dem talk sey me I don jonze yeah For my life omo no dulling Steady doing shoe shopping Everywhere we dey shut down Ahhn ah ahn Dem dey run their mouth run their mouth We dey run the town run the town Our gbedu dey make people turn up Yeah we balling we don chop up Roll the gbana only cana Counting euro ati dollars Nobody whine me Make nobody try me Tonight oh oh Excesss kele dey my yard oh oh Kilon sor on kpaka Na their mouth oh oh I no need permission to live my life oh oh Ahn ahn ahn ahn ahn eh Dakun Please Peace Or Pistol How e be? Ko whine me Try me O maa kpaii nii Lately Money Speaking Go Bentley Flashy Won tuale Fun mi Go Nicely Awon kan o like mi rara Ontop small matter won kala Won ni mo kere but Oluwa tobi juu Na why dem dey kanra Tough life nothing good comes easy Omo toh shun Tease me Later girl let's get busy Je kin fisi fisi Tonight oh oh Excesss kele dey my yard oh oh Kilon sor on kpaka Na their mouth oh oh I no need permission to live my life oh oh Ahn ahn ahn ahn ahn eh Tonight Tonight
Writer(s): Chukwuma Martin Okoye, Arman Cekin Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out