Top Songs By Kashcoming
Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Kashcoming
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Kashcoming
Songwriter
Balloranking
Songwriter
DwillsHarmony
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Lilgeebeatz
Producer
Lyrics
[Verse 1]
Hmm
Be bad boy for mi city
I no be novice
Una suppose to don notice o
Oh oh oh
Aunty Modi o
Kibọrọki ọrọbọkibọ
Wo Southy lọ ṣedi o
Ọmọ to naughty anọnọtinọ
Love too sweet, give me jẹdi o
Wa ṣo ma pade mi lọjọ Jimọ?
Hey
[PreChorus]
I no be ṣakushaku or ṣẹpẹtẹri awọn temi loṣosondi
See, we dey pull up Jacob & Co. pẹlu Richard Mille
Ọmọ we dey pull up Jacob & Co. pẹlu Richard Mille
Say I no fit jonze o
Eh gobe me cause o
Ah, stay focus for Lagos, for Lagos you go dey focus o
I no fit jonze o
Pass me the blunt o
Ah, stay focus for Lagos, for Lagos you go dey focus o
[Chorus]
I'm not on their level
If they go low, I go chill with devil
Na so so talk no action ẹlẹnu
Na for redroom la ti n jẹ igbaladun
Like bread I toast o
Icy, I'm frost o
From coast to coast o
Kashcoming wọn ma jo si o

Written by: Balloranking, DwillsHarmony, Kashcoming