album cover
Moses
2
Hip-Hop/Rap
Moses was released on July 10, 2024 by Apartment Twelve Collective as a part of the album Moses - Single
album cover
Release DateJuly 10, 2024
LabelApartment Twelve Collective
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM103

Credits

PERFORMING ARTISTS
Soky Beat
Soky Beat
Vocals
MTDA
MTDA
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Sokipre Ibinabo Duke
Sokipre Ibinabo Duke
Songwriter
Anthony Ibe
Anthony Ibe
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
100 Beat Project
Producer

Lyrics

[Intro]
Dem go know!!
Deep in the sea
I was fighting my fears
I was finding my way all along
Don’t be long gone
I was travelling a long long way
all along
Deep in sea
Dem go know
MTDA [verse]
Big vibe, no be regular
E dey knack like shayo for my head
Soky ring ring just come pon me cellular
It’s about that time let’s get it on
Been a long time coming, my brozay
Music dey pave the way, like Moses
Sound dem go jam up,from Lagos to Jozi
Man don wise, I no fear nobody (yeah)
Dem been dey dull my groove, but now dem really confirm am
Coz the gbedu be like virus wey everybody contact
So we give jam, then we switch am
Coz I no fit waste jam wey be hit jam
End of the tunnel in a distance
Running my race until I reach am (reach am)
[Chrous]
Is this what I came here for?
Is this what I paid for?
Is this what I came here for?
Is this what I paid for?
You know we’d find it
We trample upon
negative vices
You know that we chose this
Jah lay thy bed for thy roses
(X2)
Soky (Verse)
Searching
Vexing
Manymany men
Wan Dey test me
Joy hunting
Yes I get it
Since 94
I’ve be reping
Ogbo nor
put down for my door
Na Who be this
Wey dey stand for my front
You know I’d give my all
Fight to the last
It’s my time to shine
Hello
I say I’av been on the rise
Ball like Eto
I know
believe in yourself
You go sell o (dem go know!)
Dj pump up this vibe! (Hey!!!)
This and that dem must hear o
I forget say I wear 7
See men mount
dem go hear o
Dey go fear o
E be say the fire don dey touch you
For where you Dey
You know say the bad ones dey chance
But the real prevail
And I pray say all good things
go come our way
Cause the front e Dey bright
Na jah e Dey Solve my way
[Chrous]
Is this what I came here for?
Is this what I paid for?
You know we’d find it
We trample upon
negative Devices
You know that we chose this
Jah lay thy bed for thy roses
[Outro]
Dem go know!!
Deep in the sea
I was fighting my fears
I was finding my way all along
Don’t be long gone
I was travelling a long long way
all along
Deep in sea
Dem go know
Written by: Anthony Ibe, Sokipre Ibinabo Duke
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...