Featured In

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Musa Abdul Malik
Musa Abdul Malik
Songwriter
Musa Abdulmalik
Musa Abdulmalik
Songwriter

Lyrics

Mr Mr Mr Fedeco
How are you doing?
Are you feeling okay
Biggie biggie Berry
Dem go banned am
Dem go banned am
Dem go banned am
Dem go banned am
Milky doughnuts dem go banned am
Small yansh dem go banned am
Small breast dem go banned am
Small gbola dem go banned am
Urgent 2k dem go banned am
Dem go banned am
Dem go banned am
Dem go banned am
Dem go banned am
Announcement Announcement
This year no gree for anybody
I can't imagine
According to Joy Savage
Last year dey say Na hookup
This year dey say Na juju
Anyway me I Dey cash out
So i dey on cashout mode I Dey para People wey Dey talk talk them go banned am
Them say we know Sabi them go banned am
Milky doughnuts dem go banned am
And if na Cana may dem loud am
Dem go banned am
Dem go banned am
Dem go banned am
Dem go banned am
Milky doughnuts dem go banned am
Small yansh dem go banned am
Small breast dem go banned am
Small gbola dem go banned am
Urgent 2k dem go banned am
Written by: Musa Abdul Malik, Musa Abdulmalik
instagramSharePathic_arrow_out