Top Songs By Kolaboy
Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Kolaboy
Performer
Wonder J
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Nwodo Victor Chinonso
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Caution LXE
Producer
Lyrics
Ọdịa
KolaBoy
Suffer no be sugar
Oyigiyigi, Eledumare, Baba nla, nla, nla, nla
It's your own boy Wonder J, I say
As I dey work, I dey pray, Baba, bless my handwork oh
E don tey wey I dey this game, show me love oh
As I dey work, I dey pray, Baba, bless my handwork oh
E don tey wey I dey this game, show me love oh
God, abeg ooo, I won collect o
Boys dey vex o, for the streets, they need the Benz o
God, abeg ooo, I won collect o
Boys dey vex o, for the streets, they need the Benz o
Ahh, see
Oluwa abeg, Chukwu Nna, biko, I wan collect
As person wey see free Wi-Fi, I wan connect
No be today wey boys begin dey for street
Pocket empty, like pot wey em bottom neat
Oooh mpa, choii, Oluwa biko, zaa my call
Egogo m jersey, goo boot, sọ ihe m chọọ bụ ball
Ọ bụrọọ taa, nwoke agbago mbọ n'Onitsha
Akpaa m plastic, ree mineral, ma ọgwụ ọchịcha
We need four legs, this two no do us again
Better Benz wey go neat, like a born again
Make my garage be like God is Good their park
Enough money wey bullion van them 2 go pack (Ọdịa!)
God, abeg ooo, I won collect o
Boys dey vex o, for the streets, they need the Benz o
God, abeg ooo, I won collect o
Boys dey vex o, for the streets, they need the Benz o
After the hustling, ọmọ, na the bubbling
Man no die, ah ah, man no rotten
Look into me eyes, you will see something
Red eye, red eye, red eye
Hustling, bustling, struggling, inside the ghetto every day
I pray, Baba, open my way for me
Poverty no be cream
As I dey work, I dey pray, Baba, bless my handwork oh
E don tey wey I dey this game, show me love oh
As I dey work, I dey pray, Baba, bless my handwork oh
E don tey wey I dey this game, show me love oh
God, abeg ooo, I won collect o
Boys dey vex o, for the streets, they need the Benz o
God, abeg ooo, I won collect o
Boys dey vex o, for the streets, they need the Benz o
Ah
Ikpere m dị n'ana, Chukwu, biko chọọ my page
Ahịa ka m kpọsaanụ, Oluwa, biko chọọ my shed
E no go bad, ma echie m eze ebu n'afọ
Ka Dee Rochas were iwe jee kpụọ m na Nkwọ
Life is not fair, mụnwa chọrọ ịbụ albino
Ọọ mụ bụ breadwinner, Chukwu, biko nye m milo
Mụ na owu amago for long, I wan divorce
Sọ owu m chọọ, bụ nke e ji eke ego, ọ ma mba purse
Chukwu agbabana m aka oo, ọọ kwa Gị ka m so
Ha akọgo my way, Ifeanyị, Emeka, Chikamso
Mana ama m na onye kwụ Gị n'azụ, egwu a ma ntụ ya
So, biko, sapee my page, ka ndị ilo m fụ ya (Ọdịa)
God, abeg ooo, I won collect o
Boys dey vex o, for the streets, they need the Benz o
God, abeg ooo, I won collect o
Boys dey vex o, for the streets, they need the Benz o
Poverty no be cream (Chukwu agbabana m aka o)
Wey person fit rub for skin (Wụnyere m honor)
Poverty na big sin (Otu a)
I need this money, at the same time, keep my hand clean (Ha)
Ọdịa
Written by: Nwodo Victor Chinonso