Top Songs By Laeorx
Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Laeorx
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Otaniyen-Uwa Daniel
Composer
Otaniyen Efeosa
Songwriter
Lyrics
(i no know you no call e my phone
in my head na lagos go slow
i no know you no call e my phone)
i’ve been down but nobody wan know
island life me i dey on my own
i no know you no call e my phone
learnt my lesson but what do i know?
in my head na lagos go slow
2am my battery dun low
thousand men my i dey my zone
lae where you dey? me i dey on my own
island life me i dey my own
i no know you no call e my phone
i’ve been down but nobody wan know
in my head na lagos go slow
where i fit cashout na where i wan go
i no know you no call e my phone
i’ve been down but nobody wan know
in my head na lagos go slow
me i wan cashout (yeah yeah)
somebody wey no love you
somebody dey no love am
all of them gather love money
but money no love
keep spending
you dey in your 20s
hype man dey shout it’s plenty
dorime, big money, it’s plenty
many go drop cause i’m wanting one
counting money like a mathematician
abeg no come wan dey love me now
slide in your girl like i’m on this song
come make i tell you something don’t you want to learn
if you no get money there’s a big difference
prolly non’ of these **** go look you the same
lotta closed doors can’t get in
bad man sweating outside can’t get in
hyperventilating already
know say no be offside don’t let him
score even if the ball in already
y’know these **** don’t send nobody
many go leave if you fall let’s bet it
that’s why they can’t catch me outside
you know we get e only one life
one chance use am hold on twice
i no know you no call e my phone
i’ve been down but nobody wan know
in my head na lagos go slow
where i fit cashout na where i wan go
i no know you no call e my phone
i’ve been down but nobody wan know
in my head na lagos go slow
me i wan cashout (yeah yeah)
somebody wey no love you
somebody dey no love am
all of them gather love money
but money no love
keep spending
you dey in your 20s
hype man dey shout it’s plenty
dorime, big money, it’s plenty
Shabalistica!
Written by: Otaniyen Efeosa, Otaniyen-Uwa Daniel