album cover
Life
2
Afro-Beat
Life was released on May 10, 2024 by Butterfly Records as a part of the album ALUBARIKA (The EP)
album cover
Release DateMay 10, 2024
LabelButterfly Records
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM97

Music Video

Music Video

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Butterfly Gang
Butterfly Gang
Songwriter

Lyrics

No ask me how are you
I go tell you say fine
Scar Dey my body
See the tears in my eye
Many nights I dey worry
Many nights I dey try
Wetin man go do
To live a better life
No go take bullet for person
Wey no stand for you
Dem go dey lie
Dem go tell you say
I dey for you
Life don teach me many
Lessons the hard way
So e le Dami duro o
Bi ti baba imade
Baba gbo
Gbo adura mi kin le go ke lo
Iwo nikan ni
Tani Mo fe foro lo
Bless my hustle
Make I no downfall
To ba ro temi
Ro ti iyami ton be ni ile oo
Ka je wa fi ile mi shey igbube o
Sapa no be game wey you fi play o
Baba gbo
Gbo adura mi kin le go ke lo
Iwo nikan ni
Tani Mo fe foro lo
Bless my hustle
Make I no downfall
To ba ro temi
Ro ti iyami ton be ni ile oo
Ka je wa fi ile mi shey igbube o
Sapa no be game wey you fi play o
Ki ire wa miri
Mon gbadura
Ko ota ma yo mi
Mon gbadura
Small job bullion Van
Mon gbadura
Gbadura
Mon gbadura
As i dey pray
Make I no die vefore my time
Cos this my life
Na God design am
As i dey come
I come with fire
Baba gbo
Gbo adura mi kin le go ke lo
Iwo nikan ni
Tani Mo fe foro lo
Bless my hustle
Make I no downfall
To ba ro temi
Ro ti iyami ton be ni ile oo
Ka je wa fi ile mi shey igbube o
Sapa no be game wey you fi play o
Written by: Butterfly Gang
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...