album cover
Hater's
Afro-Beat
Hater's was released on May 31, 2024 by BBTK as a part of the album Element One - EP
album cover
Release DateMay 31, 2024
LabelBBTK
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM114

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Karis Aigbochie
Karis Aigbochie
Songwriter

Lyrics

Whu ah
Teddi na na na
Bad Boy them know oh oh
Them know (them know) oh
Too many hater's for my side
I no say them go want make I fall
Fall to the ground oh yakata
Yakata oh
I nor no why them hating
After all this stressing
Man go still leave this world
With e nothing oh
Ahh I know say dem go want oh
Make them see me fall oh
Oluwa dey my back oh
Ahh I know say them go try oh
Make them see me cry oh
Oluwa gat my smile oh
Too many hater's for my back
I know say them go want
Make I fall
Too many hater's for my side
I know say them go want
Make I cry
Too many hater's for my back
I know say them go want
Make I fall
Too many hater's for my side
I know say them go want
Make I cry
Ah ah I know say the go try oh
Make them see me fall oh
Oluwa dey my back oh
You know fit see me fall oh
So many nights Wey I no sleep
Try to dey write this verse for real
Now you dey see the evidence
Ahh I know say dem go want oh
Make them see me fall oh
Oluwa dey my back oh
Ahh I know say them go try oh
Make them see me cry oh
Oluwa gat my smile oh
Too many hater's for my back
I know say them go want
Make I fall
Too many hater's for my side
I know say them go want
Make I cry
Too many hater's for my back
I know say them go want
Make I fall
Too many hater's for my side
I know say them go want
Make I cry
I dey put it all on God
Hallelujah oti Shey
Many things I dey see for face
Swear them no fit give me shame
Cos I dey under his grace
He dey help me run my race
Me I no fit see disgrace
He dey help me win my race
Too many hater's for my side
I no say them go want make I fall
Fall to the ground oh yakata
Yakata oh
I nor no why them hating
After all this stressing
Man go still leave this world
With e nothing oh
Ahh I know say dem go want oh
Make them see me fall oh
Oluwa dey my back oh
Ahh I know say them go try oh
Make them see me cry oh
Oluwa gat my smile oh
Too many hater's for my back
I know say them go want
Make I fall
I know say them go want
Make i cry
I know say them go want
Make I fall
But I get Jehovah God
And I dey under his grace
Swear them no fit see me fail
Cos I dey under his grace oh oh oh
Written by: Karis Aigbochie
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...