album cover
Solitude
8
Music
Solitude was released on June 14, 2024 by Praise D Lyonn Music as a part of the album Solitude - Single
album cover
Release DateJune 14, 2024
LabelPraise D Lyonn Music
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM113

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Praise D Lyonn
Praise D Lyonn
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Oluwabanjo Emmanuel Folami
Oluwabanjo Emmanuel Folami
Songwriter

Lyrics

Yeah yeah yeah yeah
Yeah yeah yeah
Mmmmmm
Ehhhh ehhh
Praise D Lyonn
Let's get it
Freedom Mandela
Getting money
Getting this paper
Working alone
I on data
I Press my phone comot paper
I nobi gee
I dey do music everyday
My life lonely
My life is solitude
Solitude
This life is solitude
Solitude
My life is solitude
Solitude
This life is solitude
Solitude
My life is solitude Solitude
They think i am so little
Why
Meaning is so simple
Devoting my time
I am Going through
This bullshit
And I'm coming through
I fine
I dark
I no get dimple
If dem won fight
Na them i go cripple
Who's you
Iswr i go beat you
The power too plenty
This man go cheat you
She wanna
Give me up
Bella think say me i no get sense
She want to lead me on
Just so that she can chop the boy o
Aje
Omo noh fé bémí saré ehh
Aye
Which kind witch me i padé
My life is solitude
Solitude
This life is solitude
Solitude
My life is solitude
Solitude
This life is solitude
Solitude
My life is solitude Solitude
Enemies gone bruh
Shoot my gun and enemies
Fall jor
The melodies come bruh
While I'm doing this
The frienemies showup y'all
No time to dey waste
You know say i no come here
To look uche face
Nobi this place
Time to dey take over
Disgrace all these artists
Wey think say
Na them be the best
You know we the best
Abeg just Forget the rest
I come with my crest
Put am for chest
Maybe i dey vex
I don come replace lil kesh
Kaduna city na we dey run am
Run am
Run am
Let them know
Let them know ahh
Let them know
Let them know
Let them know
Mandela
Getting this paper
I on data
Comot paper
Everydayyy
Mad mix
Written by: Oluwabanjo Emmanuel Folami
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...