Credits
PERFORMING ARTISTS
Lowkey
Performer
Khi'leb
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Khi'leb
Composer
Abraham Hoff
Composer
Wy'es
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Wy'es
Producer
Gené
Engineer
Lyrics
Wy'es
Omo gimme shall water joor
Make I use am clear mouth
Who be that **** wey dey form badder
It comes to me, make sure you dey talk proper
Money I dey find, you know say I'm a big stepper
I no go gree for anybody, I dey try survive, ah
Everything dey, pop champagne
If you try me, yawa go blaze
My guys dem dey
Say, all my guys dem dey
Surely, you can never mess with a **** like me
You say we dey run, omo we dey high speed
You never gon' catch up if it's likely, say
Truly, steady living life, yeah, like a movie
Always looking fresh, even on a IG
You never come close to a **** like me
Many men dey
Wey dey cross my lane
Try am, you go see gobe
Say yawa go blaze, ah
Ah-ah-ah, icy
Everything looking flashy
Ah-ah-ah, nicely
Say the boy looking sparkly
Full time veteran
There's a reason you don't know what you been steppin' in (hot boys)
She gon' do whatever for the dividends
Bank account heavy on the S's like semblance
Vibin' egregious, said she don't need this
How did it end? I seen him vibin' by the bleachers
Your shawty looks speechless, he couldn't even teach this
I'm wildin' out like Nick, put my partner on a T-shirt
And my partner finna put in work, he gon' do it for the payroll
A couple dozen dollars, put some rock up on the table
I'm tryna entertain but the guala never fair
I'm pump the can like Pac, how I did it with no label
Many men dey
Wey dey cross my lane
Try am, you go see gobe
Say yawa go blaze, ah
Ah-ah-ah, icy
Everything looking flashy
Ah-ah-ah, nicely
Say the boy looking sparkly
Everything on a sparko
Everything on a spark alert
Just let me, let me enjoy myself
Live that soft life
I got time for nobody, bro
Sparko
Written by: Abraham Hoff, Khi'leb, Wy'es