Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Dreame Labele
Dreame Labele
Performer
The Vgs. Dream
The Vgs. Dream
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Dreame Labele
Dreame Labele
Songwriter
The Vgs. Dream
The Vgs. Dream
Songwriter

Lyrics

Sporty do me bad
Do me bad
Do me bad
Sporty do me bad
Bad bad
Sport do me bad
Sporty do me bad
Sporty me bad
Bad bad
Sporty do me bad, I carry my money enter bet
The next thing my money just dey fly
Just Dey fly fly
Sport do me bad
Sporty do me bad
Sporty me bad
Bad bad
Bad bad
I no know how I take broke
The next thing my account just Dey red
As I Dey see the thing
Aviator just Dey fly
(Just Dey fly)
Sport do me bad
Sporty do me bad
Sporty do me bad
Sporty do me bad
My money don go
Omo pesin come help me oh
How I go take survive ?
Omo na garri oh
Sporty wreck me oh
Sporty sporty sporty
Sporty wreck me oh
Sporty do me bad
Sporty do me bad
Sporty do me bad
Sporty do me bad
Sporty do me bad
Sporty do me bad
Wooooh
Top dollar on the track
Sporty do me bad
Do me bad
Do me bad
Sporty do me bad
Bad bad
Sporty do me bad
Sporty do me bad
Sporty do me bad
Bad bad
Sporty wreck me bad
Sporty chop me bad
Sporty do me bad
Sporty do me bad
Sporty do me bad
Bad bad
Abeg make Una reason the matter oh
I don Dey broke
I don Dey go
My people your con help me oh
I Don Dey choke
I don Dey hope like this oh
Sporty do me bad
Sporty do me bad
Sporty do me bad
Sporty do me bad
You see wettin sporty do me ?
If you like keep on betting
Play sporty at your own risk
Top dollar on the track
Ahhhhhhhhh ahhhhhh
I don Dey broke
Sporty wreck me oh
Sporty do me bad
Sporty do me bad
Sporty do me bad
Sporty do me bad
Dream
Top dollar on the track (thanks Abeg )
Abeg sporty do refund my money I never chop since 3 days
Written by: Dreame Labele, The Vgs. Dream
instagramSharePathic_arrow_out