Top Songs By Prince Bright
Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Prince Bright
Performer
Stonebwoy
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Prince Bright Addy
Composer
Livingstone Etse Satekla
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
DAT BEAT GOD
Producer
Abass M Akeju
Executive Producer
Lyrics
[Intro]
Shelembe lembele-le
Shu shembelele
Shembelele shembelele lembele-le
Oo shingololo
Shi gbo gbo
Naaey!
[Verse 1]
What be the matter?
You dey wish for my downfall say make I enter for the gutter (Naaey)
Fan fooler come and dey tell me things wey dey flatter (Shi gbo gbo)
Oluwa thunder, Holy Ghost fire wey go talk my matter (Naaey)
Because ɛnyɛ me na me fata
Say my bread I go always butter
Jah rise and me enemy scatter
[Chorus]
Leave me make I fly eey
You dey block, block me
Wo twitwa me nain mu eey
Leave me make I fly eey
You dey block, block me
Wo twitwa me nain mu eey
[Chorus]
Leave me make I fly eey
You dey block block me
Wo twitwa me nain mu eey
Leave me make I fly eey
You dey block, block me
Wo twitwa me nain mu eey
[Verse 2]
Me I no dey want no trouble
See me see trouble, me nuh fumble
Mo ayɛ ayɛ ayɛ aa, no fit do me foko
Back to sender, yaa bi Achoco naaey
Me I no dey want no trouble
See me see trouble, me nuh fumble
Mo ayɛ ayɛ ayɛ aa, no fit do me foko
Back to sender, yaa bi Achoco
[Refrain]
Taamiawu!
Gbelewu skeleton go! I hear you dey look for me
Taamiawu!
Gbelewu skeleton go! Ma te se wo hwehwɛ me oo
Taamiawu!
Gbelewu skeleton go! Mi nu akɛɛ otawɔ me eey!
Taamiawu!
Gbelewu skeleton go! Maa te sɛ wo hwehwɛ me oo
[Verse 3]
Yawa no, yawa no, yawa no
Yawa no you dey do ejei kpo
Papa no, papa no, papa no
Sadaka we go do clear road
Yawa no, yawa no, yawa no
Yawa no you dey do ejei kpo
Papa no, papa no, papa no
Sadaka we go do clear road
[Chorus]
Leave me make I fly eey
You dey block block me
Wo twitwa me nain mu eey
Leave me make I fly eey
You dey block block me
Wo twitwa me nain mu eey
Leave me make I fly eey
You dey block block me
Wo twitwa me nain mu eey
Leave me make I fly eey
You dey block block me
Wo twitwa me nain mu eey
[Verse 4]
Me I no dey want no trouble
See me see trouble, me nuh fumble
Mo ayɛ ayɛ ayɛ aa, no fit do me foko
Back to sender, yaa bi Achoco naaey
Me I no dey want no trouble
See me see trouble, me nuh fumble
Mo ayɛ ayɛ ayɛ aa, no fit do me foko
Back to sender, yaa bi Achoco
[Refrain]
Taamiawu!
Gbelewu skeleton go! I hear you dey look for me
Taamiawu!
Gbelewu skeleton go! Ma te se wo hwehwɛ me oo
Taamiawu!
Gbelewu skeleton go! Mi nu akɛɛ otawɔ me eey!
Taamiawu!
Gbelewu skeleton go! Maa te sɛ wo hwehwɛ me oo
[Verse 5]
What be the matter?
You dey wish for my downfall say make I enter for the gutter (Naaey)
Fan fooler come and dey tell me things wey dey flatter (Shi gbo gbo)
Oluwa thunder, Holy Ghost fire wey go talk my matter (Naaey)
Because ɛnyɛ me na me fata
Say my bread I go always butter
Jah rise and me enemy scatter
[Bridge]
Leave me make I fly eey!
Jah rise and the enemy scatter!
Leave me make I fly eey!
[Bridge]
Shelembe lembele-le
Shu shembelele
Shembelele shembelele lembele-le
Oo
[Outro]
Shi gbo gbo, shi gbo gbo, shi gbo gbo
Shi gbo gbo, shi gbo gbo Naaey
Shi gbo gbo, shi gbo gbo, shi gbo gbo
Shi gbo gbo Naaey!
Shi gbo gbo, shi gbo gbo, shi gbo gbo
Shi gbo gbo, shi gbo gbo Naaey
Shi gbo gbo, shi gbo gbo, shi gbo gbo
Shi gbo gbo, naaey!
Written by: Livingstone Etse Satekla, Prince Bright Addy