Credits

PERFORMING ARTISTS
Del B
Del B
Performer
Patoranking
Patoranking
Performer
DJ Neptune
DJ Neptune
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Del B
Del B
Songwriter
Patoranking
Patoranking
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Del B
Del B
Producer

Lyrics

Greatness, Baddest
When you dey hustle, nobody send
When you don make am, dem go come pretend
Dem go claim say dem be your friends
Del B, omo dem no get end
As dey rise I be daily man
Man I feel like a new born
Mama say issa carry on
I'll make you run the place like a stallion
New man change like chameleon
Fight for yourself like a battalion
Stack up the money in a billion
And don't spend your money on Dom Perignon
I just dey meditate
Every day I just dey elevate
As I dey motivate
Everything I do just dey penetrate
Everything I do just dey penetrate, oh
Del B, Patoranking, everytime we dey elevate, oh
Eh, everything I do dem go penetrate, oh
I want to buy motor
I want to build house
To chop life
I want to get money
I want a 'Roy car
And I want to live my life
Make you no look Uche follow me
Say make you count your blessings all
Say God wey dey bless every man
Say He go bless you, if you do your best
Human change like chameleon
Fight for yourself like a battalion
Back up your money in a billion
Don't spend the money on Dom Perignon
I just dey elevate
Every day I just dey motivate
As I dey educate
Everything I do, I just dey penetrate
Everything I do just dey penetrate
Del B, Patoranking, everytime we dey elevate, oh
Eh! Everything I do dem go penetrate, oh
I want to buy motor
I want to build house
I want to chop life
I want to get money
I want a 'Roy car
You wanna live my life
It's Del B, on the beat
I want to buy motor
I want to build house
Chop life
I want to get money
I want to buy car
I wanna live my life
Everything I do just dey penetrate
Everything I do just dey penetrate, oh
Del B, Patoranking, everytime we dey elevate, oh
(Neptune) Everything I do dem go penetrate, oh
Everything I do just dey penetrate
Everything I do just dey penetrate, oh
Del B, Patoranking, everytime we dey elevate, oh
(Neptune) Everything I do dem go penetrate, oh
Written by: Ayodele Basil t/as Del B, Patrick Nnaemeka Okorie t/as Patoranking
instagramSharePathic_arrow_out