Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Jahmiel
Jahmiel
Performer
COMPOSITION & LYRICS
JAMIEL FOSTER
JAMIEL FOSTER
Songwriter

Lyrics

Timi, you compose powerful songs
Anytime I listen to my songs, I fall into depression
Guy, depression is a state of mind
Your songs brings healing, they inspire me, and I want to be like you
Why do you want to be like me? uhn
Guy, no dey cap, no be you I dey see do all the Uk tours, you sabi wetin me I dey do
Nah bathroom tour me I dey do (jestful laughter)
Guy, you can be in your bathroom and still be sucessful, remember success is a state of mind
(Mockfully) Success is a state of mind
Baba no dey talk this state of mind thing again I no wan hear am
See, has a friend and a brother, I will advice you not to tread my path any further
Eh enn, You spend six months in UK, having the time of your life
Having mad fun with different type of ladies, you sure say you dey ok like this?
Yes, I be chilling with ladies, but so many times I be feeling heavy laden
And bro, when it's all said and done, when I'm all alone, men, I feel so empty
I feel so dry, dry!
Eh ya, guy, dey try use vaseline if you're dry, make your skin feels smooth and fly
This guy, what your problem, why you dey shallow like this
(Being sarcastic) You wey deep, how your depth take help matter
Written by: JAMIEL FOSTER
instagramSharePathic_arrow_out