Credits

PERFORMING ARTISTS
BadTheSoundBoy
BadTheSoundBoy
Performer
Lexjnr
Lexjnr
Performer
COMPOSITION & LYRICS
BadTheSoundBoy
BadTheSoundBoy
Songwriter
Lexjnr
Lexjnr
Composer
Ifiok Nkereuwem Albert
Ifiok Nkereuwem Albert
Songwriter
Alex Tochukwu
Alex Tochukwu
Composer
Ifeanyichukwu Udeugwu
Ifeanyichukwu Udeugwu
Arranger
PRODUCTION & ENGINEERING
Alex Tochukwu
Alex Tochukwu
Producer
Ifeanyichukwu Udeugwu
Ifeanyichukwu Udeugwu
Producer

Lyrics

No do me ojoro
Ojoro
I no know sey you dey want more of my lo love lo love
Make I make you scream like a siren oh
(woah woah, woah woah)
The way your body dey move e dey Make me shout woah woah, woah woah oh
Is it because I’m forming
Don’t you see me falling falling oh
Your body don deh high me
Your phone dey ring I’m calling calling oh Shey na because I dey low-key
And I dey live my life softly
Make you no use style whine me
If you collect you go fall in fall in love.
Girl I no dey shy normally oh
But the situation bother me oh
On you and I nobody oh
Make konji no murder me oh
I don dey think of the thing wey you talk when I put my hand inside for your pot
Communicate when we dey make love
Me I pray you bin dey hear me when me I say
No do me ojoro
Ojoro
I no know sey you dey want more of my lo love lo love
Make I make you scream like a siren oh
(woah woah, woah woah)
The way your body dey move e dey Make me shout woah woah, woah woah oh
Is it because I’m forming
Don’t you see me falling falling oh
Your body don deh high me
Your phone dey ring I’m calling calling oh Shey na because I dey low-key
And I dey live my life softly
Make you no use style whine me
If you collect you go fall in fall in love.
Written by: Alex Tochukwu, Ifeanyichukwu Udeugwu, Ifiok Nkereuwem Albert
instagramSharePathic_arrow_out